Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Is this real?😂
165,493 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

e depends who you meet ooo some if they say e no dey, just take am say e no dey. 'cause even if you use 100 laws of whatever you go see shishi for their hand.

Na una never use am remove Tinibu or stop him for contesting next year ? De play he gk blur for your eyes

This book go make u get some mad tactics

Me: I need a very big favour from you. I need a very huge amount of money to do something. I don't know if you can help me. Friend: Haaaa huge Ke. How much are we talking about. Me: I need like 5000 naira Friend: Na wa o. Is that what you are calling huge?. Send account.

😂 CONTENT, but it works. If you want a 1k from someone, ask for 100k or 10k you'll likely get that 1k. Game is game.

Yes oo you will start suspecting everyone and even over doing everything😂 bro just live like normal person no one is after you

Anybody wey read that book, I know them in an instant. They don't even try to disguise. Very disgusting

Next time ask only students … na money most people Dey find now

When u suppose Dey use am build your life baba Dey use am beg onions and tomatoes 😅😅

The laws are actually 50, the remaining two pages are about the unwillingness to listen to these yeye options.

If you like use 480 laws of power, shishi you no go see for my hand.

Him no really stingy be that

That uselessness is the reason they grow useless effrontery to post nonsense online confidently.

One of my tight guy dey use this scope 😂

48 laws of power is not to learn begging but to build your resolve to success as a man who need power .

Chai. Is this how my beautiful Trinity lodge at unizik now looks? So much memories.

E dey work so well well, I don try am fir my bro head, I ask am I need 2k, I ask am whether he have 5k, he tell me no but he get 3k Massive cash out

@theofficeguy11 Damn 😂😂😂

Very true 😂😂😂😂😂

"Senior man you get sardine?" if you lived in the dormitory while in secondary school, you go relate😂😂😂

Robert Greene sef still put reversal of the law at the end of each law... so all of these, himself na go go he carry ham

😂😂😂 Try am this period

If u like tead 100 laws, if I no wan give you I no go give u 🤣🤣🤣

What’s this guy page ?

Maybe

Is this true in LAW, bcos I'm science oriented? Omo mehn!!! The guy get sense. 😂🤣😂🤣👏

@StreamviDL download this

too real 😆 i finished this book i started moving diff

This werey nah my coursemate ø😂 Nah mech engine him Dey 🫡

Make I go try am with my neighbor 😂

Psychology goes far ooo You’d be surprised

@StreamviDL download this

The laws dey work sometimes oo😂

