Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Is this the new format? 😂😂🤣
237,464 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Debtor dey microwave rice and chicken ke🤣

“Don’t dïê yet o, make sure you put it in your will that you’re owing Palmpay before you dïê 🤣🤣🤣 This got me 😂

ontop money wey una still beg person to borrow

Why you dey cast format nah 😅

Loan apps with different tactics 😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣 no die yet oooo

Palmpay no dey gree oo

owing and eating chicken?

Evil pipu. Collect people money dey use am flenjur jollof and chicken

This is very funny 😂😂😂

@palmpay_ng una format don cast 😂

Cunning man die, na im type go still buřŕ@ am 😃

'Do I have a girlfriend' 😆

That ringtone... REDMI😂😂

Debtor dey flenjo with rice and chicken

Format jam Format 😂 One will bend

See as he shout palmpay 🤣

😅 @palmpay_ng he don reach like this?

Debtor Dey enjoy pass company

@grok, what app or software can you use to create videos like this

@AbrahamIgunbor_ 😅

🤣🤣🤣🤣

@Khode1047 PalmPay and different scoop 😂😂😂

@StreamviDL download this

Debtor wey de chop like thief 😂

😂😂 see tactics

This one na strong format 😂

Palm pay !!!😂😂

You have a big bill to pay

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

@e_liprice @99blaq @1ninety9tv 😅😂

😂😂😂💀

Abeg, no d!€ just yet 😬… remember to write in your will that you’re still owing Palmpay!

Why would you owe money and be running away from repayments?
