Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
So nah new party format be this 🤔😉😂
219,918 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

The second guy 😂

"90yrs dey get papa"?? 🤣🤣🤣🤣

So the second guy get mind pursue him college ?

So na the same fooling their two come so?😂😂

90 yrs old fit get papa na ..people still dey live 120 yrs

"90 Years dey get papa" Me: Yes the papa live long

Update don drop

Omo format on format this one loud gan o

At least he knew it was a birthday party 😂

Ahh

Celebrant papa ke As how nao 🤣😂

Groom ko! Celebrant Papa ni!

Na the second guy weak me 😂

Mc Harvest I see that one! You sef no even sabi who Dey do things 🤣🤣🤣

Corporate begging at different branches Abegistan, this one go far o 😭😭😭

The second guy 😆 🤣

Most He Tell Him Say Him Wan Give Person Again Omo Some People Mumu Serve Me Food Nothing More Still Dey Tell Story Wey No Dey Book !! WayRay 😂

🤣must be comedy

It's cultural I guess

All this talks for one plate of food ?

I have experienced this before, I was part of the people sharing drinks for a church member's wedding in Akure, a man claiming to be the head of the videographers, calling them his boys just walked up to me to demand drinks and wine for the crew. I was so shocked because I know

The second guy after being caught

@WizzyMan999 will you get out from here 😂

The second person na the main evil

Same format wey decline 😂

This guy wey the share the food na the worse lol 😜

Bro why

I dey always check poster before I go Abegistan

I thought the second guy knows what he is doing until 🤣🤣🤣

This is comedy gold 😂

😂😂😂

This format don tey

The guy wey wear white kon even bad pass the first one . The man sef kon shock 😂

Werey people 😂😂
Benzer Videolar
So nah the man wey dey off light for NEPA office be this 😒 😂
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍
368,046 görüntüleme • 1 yıl önce
