Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Isabella no show love oo💔💔

16,575 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Idowu Raphäel
Idowu Raphäelvor 4 Monaten

Men are the ones giving this girl standards all these girls are low levels if a man does not spend his money on a lady she cannot look at another guy and say you are not my class.... Na Men dey upgrade women

Profilbild von Logic Mind
Logic Mindvor 4 Monaten

This bro mumu oh, u buy 2 iphone 17 give woman wey no b your wife

Profilbild von M’Jovial🥂
M’Jovial🥂vor 4 Monaten

When geh geh de drop advice steady, you de pick beans Abi?

Profilbild von Val
Valvor 4 Monaten

Breakfast don reach Odunwire 😂. our Mythic Isabella 🤣 e sure me say na another guy she gave the first iPhone 17 pro max, say she was robbed, mumu boy believe am

Profilbild von ZzzDGoat🐐☦️
ZzzDGoat🐐☦️vor 4 Monaten

Weytin deh pain me for this kin guys be sey Em go get one padi wey go deh ask em go financial assistance Just common 2k or money for data wey em go deh shank like that oh 🤦‍♂️ Just to please woman!🤦‍♂️

Profilbild von 𝐁𝐡𝐢𝐥𝐥𝐳 ✞
𝐁𝐡𝐢𝐥𝐥𝐳 ✞vor 4 Monaten

Isabella finish me because money no dey I no fit meet up Isabella cost😂 Una no dey hear word

Profilbild von DammiWon✨
DammiWon✨vor 4 Monaten

Shebi na you wan date fine girl so

Profilbild von R D J Emi🐐
R D J Emi🐐vor 4 Monaten

Na the insult clear the kayamata? Finished boy..na 50CL you be

Profilbild von Gbola man
Gbola manvor 4 Monaten

Him Dey expects love from a woman?? Lmao 🤣

Profilbild von APEX
APEXvor 4 Monaten

I will always tell men, always give what you can afford to lose

Profilbild von Aishaaa🌸❤️
Aishaaa🌸❤️vor 4 Monaten

Love isnt real

Profilbild von Jjc
Jjcvor 4 Monaten

That one wey they thief Na the other guy collect am

Profilbild von Savage sounds
Savage soundsvor 4 Monaten

Me I show love to my mutuals, starting with a FB

Profilbild von VECO_📊
VECO_📊vor 4 Monaten

Did i hear her correctly He did it for God😂😂😂👈

Profilbild von curious 🤨 🤔
curious 🤨 🤔vor 4 Monaten

When you calculate all this you will know that you’ve been robed

Profilbild von Whube
Whubevor 4 Monaten

@Taiwowizzyemaye

Profilbild von tunrayo🌸.
tunrayo🌸.vor 4 Monaten

Walai you did it for God😂😂 God will reward you Mumu

Profilbild von HeisEight.
HeisEight.vor 4 Monaten

Yepa yepo

Profilbild von Julius Caeser🎩🌹
Julius Caeser🎩🌹vor 4 Monaten

Chai na why you gats Dey wicked

Profilbild von Coolest Hybrid
Coolest Hybridvor 4 Monaten

Did i just hear "you did it for God" God himself go punish you 😂😂

Profilbild von Blacksheep
Blacksheepvor 4 Monaten

God will reward you skii

Profilbild von Tekky 🎀
Tekky 🎀vor 4 Monaten

Lmao, Odun has always been a f00l since day 1

Profilbild von Odogwu praise
Odogwu praisevor 4 Monaten

Una go day cry

Profilbild von Rasheed
Rasheedvor 4 Monaten

He better make I use my money play aviator 😂

Profilbild von Ikechukwu Ogbonnaya
Ikechukwu Ogbonnayavor 4 Monaten

My bro.Isabella Sallah is behind the corner show us love, you must not stay With ODun forever, nothing last for ever only God almighty o.

Profilbild von Hayzed❤️💙
Hayzed❤️💙vor 4 Monaten

I hate when men say these things.shey she force you ☹️

Profilbild von Precious Atubobienemi
Precious Atubobienemivor 4 Monaten

Wahala

Profilbild von CFC💙DANZEE🤝
CFC💙DANZEE🤝vor 4 Monaten

Keep taking care of another man daughter 😂😂all of una eyes go clear

Profilbild von Stay Scheming
Stay Schemingvor 4 Monaten

🥹🥹🤣💔

Profilbild von Wereenyikun Fred Egwengde
Wereenyikun Fred Egwengdevor 4 Monaten

She no show love at all

Profilbild von Dat_Irregular_EdoGuy
Dat_Irregular_EdoGuyvor 4 Monaten

@Emohgee01i Illiterate say "God will award you" Between the guy and the girl, I truly don’t know who is dumber.

Profilbild von Blacksheep
Blacksheepvor 4 Monaten

😁

Profilbild von Justlife
Justlifevor 4 Monaten

@Emohgee01i You da buy love