Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Isabella no show love oo💔💔
16,575 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Men are the ones giving this girl standards all these girls are low levels if a man does not spend his money on a lady she cannot look at another guy and say you are not my class.... Na Men dey upgrade women

This bro mumu oh, u buy 2 iphone 17 give woman wey no b your wife

When geh geh de drop advice steady, you de pick beans Abi?

Breakfast don reach Odunwire 😂. our Mythic Isabella 🤣 e sure me say na another guy she gave the first iPhone 17 pro max, say she was robbed, mumu boy believe am

Weytin deh pain me for this kin guys be sey Em go get one padi wey go deh ask em go financial assistance Just common 2k or money for data wey em go deh shank like that oh 🤦♂️ Just to please woman!🤦♂️

Isabella finish me because money no dey I no fit meet up Isabella cost😂 Una no dey hear word

Shebi na you wan date fine girl so

Na the insult clear the kayamata? Finished boy..na 50CL you be

Him Dey expects love from a woman?? Lmao 🤣

I will always tell men, always give what you can afford to lose

Love isnt real

That one wey they thief Na the other guy collect am

Me I show love to my mutuals, starting with a FB

Did i hear her correctly He did it for God😂😂😂👈

When you calculate all this you will know that you’ve been robed

@Taiwowizzyemaye

Walai you did it for God😂😂 God will reward you Mumu

Yepa yepo

Chai na why you gats Dey wicked

Did i just hear "you did it for God" God himself go punish you 😂😂

God will reward you skii

Lmao, Odun has always been a f00l since day 1

Una go day cry

He better make I use my money play aviator 😂

My bro.Isabella Sallah is behind the corner show us love, you must not stay With ODun forever, nothing last for ever only God almighty o.

I hate when men say these things.shey she force you ☹️

Wahala

Keep taking care of another man daughter 😂😂all of una eyes go clear

🥹🥹🤣💔

She no show love at all

@Emohgee01i Illiterate say "God will award you" Between the guy and the girl, I truly don’t know who is dumber.

😁

@Emohgee01i You da buy love
