Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Isabella no show love oo💔💔

16,575 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)

33 Yorum

Idowu Raphäel profil fotoğrafı
Idowu Raphäel4 ay önce

Men are the ones giving this girl standards all these girls are low levels if a man does not spend his money on a lady she cannot look at another guy and say you are not my class.... Na Men dey upgrade women

Logic Mind profil fotoğrafı
Logic Mind4 ay önce

This bro mumu oh, u buy 2 iphone 17 give woman wey no b your wife

M’Jovial🥂 profil fotoğrafı
M’Jovial🥂4 ay önce

When geh geh de drop advice steady, you de pick beans Abi?

Val profil fotoğrafı
Val4 ay önce

Breakfast don reach Odunwire 😂. our Mythic Isabella 🤣 e sure me say na another guy she gave the first iPhone 17 pro max, say she was robbed, mumu boy believe am

ZzzDGoat🐐☦️ profil fotoğrafı
ZzzDGoat🐐☦️4 ay önce

Weytin deh pain me for this kin guys be sey Em go get one padi wey go deh ask em go financial assistance Just common 2k or money for data wey em go deh shank like that oh 🤦‍♂️ Just to please woman!🤦‍♂️

𝐁𝐡𝐢𝐥𝐥𝐳 ✞ profil fotoğrafı
𝐁𝐡𝐢𝐥𝐥𝐳 ✞4 ay önce

Isabella finish me because money no dey I no fit meet up Isabella cost😂 Una no dey hear word

DammiWon✨ profil fotoğrafı
DammiWon✨4 ay önce

Shebi na you wan date fine girl so

R D J Emi🐐 profil fotoğrafı
R D J Emi🐐4 ay önce

Na the insult clear the kayamata? Finished boy..na 50CL you be

Gbola man profil fotoğrafı
Gbola man4 ay önce

Him Dey expects love from a woman?? Lmao 🤣

APEX profil fotoğrafı
APEX4 ay önce

I will always tell men, always give what you can afford to lose

Aishaaa🌸❤️ profil fotoğrafı
Aishaaa🌸❤️4 ay önce

Love isnt real

Jjc profil fotoğrafı
Jjc4 ay önce

That one wey they thief Na the other guy collect am

Savage sounds profil fotoğrafı
Savage sounds4 ay önce

Me I show love to my mutuals, starting with a FB

VECO_📊 profil fotoğrafı
VECO_📊4 ay önce

Did i hear her correctly He did it for God😂😂😂👈

curious 🤨 🤔 profil fotoğrafı
curious 🤨 🤔4 ay önce

When you calculate all this you will know that you’ve been robed

Whube profil fotoğrafı
Whube4 ay önce

@Taiwowizzyemaye

tunrayo🌸. profil fotoğrafı
tunrayo🌸.4 ay önce

Walai you did it for God😂😂 God will reward you Mumu

HeisEight. profil fotoğrafı
HeisEight.4 ay önce

Yepa yepo

Julius Caeser🎩🌹 profil fotoğrafı
Julius Caeser🎩🌹4 ay önce

Chai na why you gats Dey wicked

Coolest Hybrid profil fotoğrafı
Coolest Hybrid4 ay önce

Did i just hear "you did it for God" God himself go punish you 😂😂

Blacksheep profil fotoğrafı
Blacksheep4 ay önce

God will reward you skii

Tekky 🎀 profil fotoğrafı
Tekky 🎀4 ay önce

Lmao, Odun has always been a f00l since day 1

Odogwu praise profil fotoğrafı
Odogwu praise4 ay önce

Una go day cry

Rasheed profil fotoğrafı
Rasheed4 ay önce

He better make I use my money play aviator 😂

Ikechukwu Ogbonnaya profil fotoğrafı
Ikechukwu Ogbonnaya4 ay önce

My bro.Isabella Sallah is behind the corner show us love, you must not stay With ODun forever, nothing last for ever only God almighty o.

Hayzed❤️💙 profil fotoğrafı
Hayzed❤️💙4 ay önce

I hate when men say these things.shey she force you ☹️

Precious Atubobienemi profil fotoğrafı
Precious Atubobienemi4 ay önce

Wahala

CFC💙DANZEE🤝 profil fotoğrafı
CFC💙DANZEE🤝4 ay önce

Keep taking care of another man daughter 😂😂all of una eyes go clear

Stay Scheming profil fotoğrafı
Stay Scheming4 ay önce

🥹🥹🤣💔

Wereenyikun Fred Egwengde profil fotoğrafı
Wereenyikun Fred Egwengde4 ay önce

She no show love at all

Dat_Irregular_EdoGuy profil fotoğrafı
Dat_Irregular_EdoGuy4 ay önce

@Emohgee01i Illiterate say "God will award you" Between the guy and the girl, I truly don’t know who is dumber.

Blacksheep profil fotoğrafı
Blacksheep4 ay önce

😁

Justlife profil fotoğrafı
Justlife4 ay önce

@Emohgee01i You da buy love

Benzer Videolar