正在加载视频...

视频加载失败

It’s the interpreter for me 😂😂

14,604 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

Pamilerin Olayiwola 的头像
Pamilerin Olayiwola1 个月前

Ewon na prison Your case fill go soon full, even Vdm no go fit save u 😂😂😂

Neeyhee 的头像
Neeyhee1 个月前

See this werey guy dey tap current 😂😂😂😂... Eko you too good abeg 🤣🤣🤣

Horlar 的头像
Horlar1 个月前

Omorrr Nigeria pastors ehn 😂😂😂

Roy Boy 的头像
Roy Boy1 个月前

Them really the use this formats for churches for real ? Wahala

Lyra 的头像
Lyra1 个月前

interpreting context is truly an art form

AlaoEkun 的头像
AlaoEkun1 个月前

Oyun three years 🤣🤣🤣

Midaey toh unique 🫂🥰 的头像
Midaey toh unique 🫂🥰1 个月前

Oyun 3yrs ke 😂

Babatunde Olamide Ajishola 的头像
Babatunde Olamide Ajishola1 个月前

Make them no catch you sha, this one wey you dey cast them 🤣🤣🤣🤣

solution blaq 🪖 的头像
solution blaq 🪖1 个月前

If no be eko savage wetin I for chop this night 😂😂😂

mafia 的头像
mafia1 个月前

Even Jesus self no fit put chest for this kind miracle 😂

Savage Rufus 的头像
Savage Rufus1 个月前

Which theater be this? 😂😂😂

baye✌️✌️ 的头像
baye✌️✌️1 个月前

Out of 1000years wey e go take God to finish judging human on that day.700years na him go take god to treat nigerian case and 400hundeds na for pastors.aswear

AGREY 的头像
AGREY1 个月前

Ofe ni Iwosan

FINEBOI_SUGAR79 的头像
FINEBOI_SUGAR791 个月前

Eko savage tiwa🤍😁

Tipz 的头像
Tipz1 个月前

Eko tipa eyan 😂

DAMILEE_420🍁 的头像
DAMILEE_420🍁1 个月前

This egbon ehn😂😂😂😂

Ⓜ️ak Vibes 的头像
Ⓜ️ak Vibes1 个月前

😂😂😂 eko savage no go kee person

9ja pikin💙💙💙 的头像
9ja pikin💙💙💙1 个月前

People like you are the one making us forget our sorrows

Mayegun General 的头像
Mayegun General1 个月前

Omo on judgement day ehn African pastor go too delay us ajeh 😂😂

Benard 的头像
Benard1 个月前

Na so God dah perform miracle 😢😂

Oluwaloseyi james 的头像
Oluwaloseyi james1 个月前

I go arrest you sir 😂

Yourvendor_ 的头像
Yourvendor_1 个月前

Funny how all of them could walk before they submit case file lol 😂

Koleosho Olanrewaju 的头像
Koleosho Olanrewaju1 个月前

Africans will forever be slaves to foreign religions

Afo 的头像
Afo1 个月前

Eko murasi o ma sèwon ma wori

Tipz 的头像
Tipz1 个月前

😂😂

Unlisted 的头像
Unlisted1 个月前

This is a sobo 😂😂

ALL HAIL MUYEEZ🦀🇳🇬 的头像
ALL HAIL MUYEEZ🦀🇳🇬26 天前

People wey dey attend this churches must be Facebook users

Godsave$ManeeH 的头像
Godsave$ManeeH1 个月前

Nha tha case file em go use file @eko_savage

IMNAK 的头像
IMNAK28 天前

But knowing these people are paid actors and the pastor knows he’s staging fake miracles while calling YAHWEH’s name in vain still baffles me about the human mind. And the gullible congregation sits there, watching the charade unfold is a testament to religious stoopeedity.

@mossbros77 🌶️zetarium 的头像
@mossbros77 🌶️zetarium1 个月前

Èkó zobo na only God go forgive you ooo

Mayweather of Lagos 的头像
Mayweather of Lagos24 天前

😂 werey

212 ✌🏾🐳 的头像
212 ✌🏾🐳1 个月前

Our daddy say we should not be thieving 😅😂😂

LÊŮMÃS💎 的头像
LÊŮMÃS💎1 个月前

Egbon your heaven nah view once 😅😂😆😄

相关视频

It’s the end part for me 😂😂😆
0:31

Sensitive content

It’s the end part for me 😂😂😆

Nungua Burnaboy parody

15,390 次观看 • 2 个月前