Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ivana Vs Tunmise ๐๐๐โโ๏ธ๐โโ๏ธ
33 Kommentare

Lesson 101 donโt bring your personal stuff online because those online donโt care about the information that you are spilling, they will rather make jest of you

Tunmise and Ivana will see premium shege for the social media ๐๐

@JUMISOLAJUMMM Ivana no go make heaven oo

Ivana he go pain me ooo

Bbl can never ๐

๐๐

Omo this Ivana don too collect for una hand ๐๐

So Tunmise pushed Ivana down the stairs, she started bleeding in her nose, then her seizures started to end instead of him to help her, he claimed she was pretending?? What if she had died from the seizures? And some men are leaving all the abuse to focus on infection?

Omo Nigeria nah cruise abeg ๐ญ๐

Na yansh go put us for trouble for this country ๐๐

Una don dey use yansh Dey drink agbo ๐๐

Things dy xup oooo This ivana girl later enter hand. ๐๐๐๐

Ivana don give everybody content.... cashout go plenty dis month๐

What are we supposed to learn from this ? Olodo uprising Indeed!

Men are becoming stupid everyday bkos of content.

You just dey use style show us your talent no worry we go keep the receipt for later no be now you go cry ehhn๐คฃ๐คฃ

Even ivana nyash no reach this guy own ๐๐๐

30bg just calm down mumu

Right now everyone is traumatized

I no dae do anything again... This part off me๐น๐น๐น

Just small what ??

That Ivana really chook hose inside that dude nyash ..she dey lowkey prepare her bf for senior men๐๐๐คฃ

I swear Trinity Dey collect from back ๐ see as he bend pass my babe ๐คฒ๐ฝ๐น๐น

No get infection ooo, if not , hose go enter your as

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Itโs not funny again lol ๐

This guy sabi hack pass my babe ๐

Lmao ๐ ๐คฃ

Omoh, this is very bad to be honest, I don't pity the victim

๐๐๐๐

O rowo mi ooo Trinity

Na werin that boy sey find since. Look at the disgrace

Sorry there is light at the end of the funnel
