Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nigeria got talent ๐๐๐๐๐โโ๏ธ๐โโ๏ธ
33,000 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
28 Kommentare

Lawyer kule be like watin this one they sing lamidi ๐๐ moya werey gan

Trinity your heaven nah view once, please wetin lamidi dey sing ๐

Lol ๐ @thecuteabiola nah @trinityguy83001 put you for this kind tight settings

Who brought Chelsea stars into the studio naa.. lols ๐

on judgement day i know say Nigeria go be the last country to be judged. ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ our matter go long.

Returning of 2pac

Talent dey cry

Carter do get Rivalry and e nor even know..๐

W mute in the fucking chat ๐

Omo trinity wtt different style all time Lovvv u baami ๐๐

Otilor

๐๐

Cute Abiola wan deff am

๐

Talent chock๐๐

W weyre in the chat ๐ญ๐๐๐

๐ซ๐ซ๐ซ๐คฃ

The guy Sabi, Na the beat no good.

Carry this rubbish go Facebook

Moyawere gannnnn ๐

I dey feel u boss

๐ ๐ ๐ everyday with cruise for d country

Talent too much

When you go invite me come your live stream

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Please let me come and vibes with you

๐๐๐๐

See as cute Abiola dey look him
