Loading video...
Video Failed to Load
Jeriq dey pray before he drink Don Julio๐๐๐คฃ
39,730 views โข 14 days ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

Sanctifying the Don Julio so the hangover won't come with demonic oppression ๐ญ๐ญ๐ญ Bro wants to enter highness with a clean spirit

Real life ๐ฏ๐ฏ๐

E reach to pray oh my bro. But you fit no pray when e reach your turn๐คฃ.

This dorimeh go far. ๐ญ Kolu don miss this one ๐ญ

Make Una leave am for Carter, e sabi this thing ๐

His intelligent the drink is not for kids ๐

CAUSE OF VANITY I LOST MY SANITY

Make una go stream

King @jeriqthehussla nah verified BLock Rosary boy

Carter na full of vibes ajeh๐คฃ๐๐

Anything wey jeriq talk for him prayer I copy and paste oh God ๐๐

More wins to the IYOO cartel family ๐๐ฅ

This is reason why Iโve always fw jeriq and phyno

Who craze pass between jeriq and Carter Abeg๐ญ

God abeg help Mary

This guy go and sleep na

Normally jeriQ na mass servant

As ezigbo nwachukwu

No more way for t@lentless olodos like gbarter efe.... gbariq is already in his No-Hit Era... Alexa play olodo uprising by dammy krane ๐ฅ

Abazz you don sign say na wetin you go use your life do ?? No real ambition, no drive , just pure foolishness and idleness Think about your miserable life

Before he scatter everywhere ๐ญ๐ญ๐ญ

Lol

Onye catholic

Say a prayer ๐

Proper fooling loo

Real nigha

Pray without ceasing

Style too much

Iyool

@carterefe__ Ah him no go beg God ke

Ogbeeee

Vibe ๐๐

Vibes on vibes ๐ฅ
