ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Joy wan finish next of kin ๐ญ
376,398 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
31 ๆก่ฏ่ฎบ

If person dance like this on my burial I go wake give am better knock then die again ๐

Be like baba don hear will and wetin he go inherit ๐๐๐

Make Police invite that guy ASAP for questioning ๐๐๐๐

Canโt he get a belt ๐

How can you be this happy about someone's death? Even if na 98 years ?

Na hope hunter get no be say he keep meat for bush ๐

E already dey envision how e go de spend the money

Until he realize say the will don change few hours b4 him kpai. Eyes go clear

I almost fought one lousy girl and boy during my grandma's burial, we grandchildren were crying cause that woman was beautiful inside out. When her coffin โฐ๏ธ was lowered, we carried my dad cried like I haven't seen him cry before, she was 99. The lousy boy and girl started laughing at us, I had to tell them to leave the venue, my cousin brothers asked what happened they too were crying, they almost beat them. Death is death and it's painful, you don't dance this way even if the 100. They left a space in our heart.

Nothing wey anybody wan tell me. This guy knows something about the deceased's demise.

Chop life oo your own next of kin go dance pass this guy

Omoo ehn just enjoy yourself while you are alive oo. The next of kin out there na something else

Youโd need to make findings mhen ๐ there is something about this dance

This video of a funeral dance is nothing but a display of insensitivity and disrespect to the deceased. Celebrating someone's death, no matter the cultural context, is inappropriate and sends the wrong message. Instead of mourning, they're turning a solemn occasion into a party. Truth be told, this tradition needs to be reevaluated.

He fit no see anything collect like that ๐

๐คฃ๐ na only him know watin dey make ham happy.

The hustle and struggles for burial rice ๐ญ๐

If no be celebration of life, make dem check that guy. E too dey dance ๐

Chai! Subhanallah!

Na wummi family be dis dat time๐

Cash out season ๐

Just ๐

Make dem don change next of kin name , few days before death

๐๐

When your next of kin mentor na Sam Larry steady cash out

Him just Dey calculate which property him go first sell ๐

Joy wan wound am

Joy wan wound am ๐น๐น

Next of kin go enjoy everything

This guy get hand for this person death.

Lol
