Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Kolu don carry belt 😂✨ 🥇
207,938 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

See the werey before the fight 😂

Oh chim portable no go fit comot from this trolling forever

Small pikin of 24yrs don brat old man of 32yrs

Kolu na you be the main winner cause them don help you beat the oppressor 🤣🤣🤣

Carter won kill portable with uppercut. lol 😂

The fight don finish 😂 Omoh I no watch but something tell me say portable collect wetin no good

People no believe that carter will believe portable abi, i tell you say carter will beat portable – kolu 😂

Carterefe too big for portable na kolu for fight am

No be by training 😆😆😆

They would have left Kolu for portable. Machala is too big for a portable.

Naxooo people no believe oo 😩💔😂🥊 He restricted portable airflow 😩😂😂

That belt on kolu shoulder rn 😭😂

😂😂 even caterefe never beleive he beat portable

😂😂abeg where Carter see this one carry from

Na only Carter di always hear wetty Kulu di talk 🤣🤣🤣🤣🤣I no hear anything sef

Let’s collaborate, share ideas, and grow stronger

Wahala 🤣🤣🤣do people understand what this kolu is saying

He should go check himself all those punches on the rib sides, Carter and Portable should do proper checkups

ashlere don betr@y ogbafia las las 😂 siri play me ogbafia dey for ground on M$NEY by Dammy Krane 🔥best album out

Or make we set fight between one naira and kolu?

This werey get two mouth, no be him dey shout dey fight say portable go beat carter? 😂

We be special breed for this country seh😭😂😂

Kolu is a supportive subordinate or should I call him friend

Their FADA 😂🤣 carter efe manager don talk 😂 how fa? Una still remain

@buildyasef_ Wsss

We believe o😂we just wan clear our conscience😂who else notice say kolu speech don dey clear🌝nah money dey talk 🌝

@texiki10 Congratulations 🎊 @carterefe__ , you just made Urhobos/Delta proud , its in the blood ,we know dey ever carry last 😄

I hardly hear this Kolu well , How do u guys understand what he's saying always 🤔

@crisco17737 How una dey hear wetin dis guy deh talk sef.. the belt sef big pass am 😆

Who else can’t hear what he is saying??
