Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Kolu don carry belt 😂✨ 🥇

207,938 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)

30 Yorum

mr.macks profil fotoğrafı
mr.macks5 ay önce

See the werey before the fight 😂

MAFIA🥷 profil fotoğrafı
MAFIA🥷5 ay önce

Oh chim portable no go fit comot from this trolling forever

Richard profil fotoğrafı
Richard5 ay önce

Small pikin of 24yrs don brat old man of 32yrs

Buddyvic⚡️⚡️⚡️ profil fotoğrafı
Buddyvic⚡️⚡️⚡️5 ay önce

Kolu na you be the main winner cause them don help you beat the oppressor 🤣🤣🤣

FrancisXP profil fotoğrafı
FrancisXP5 ay önce

Carter won kill portable with uppercut. lol 😂

DeSwiss profil fotoğrafı
DeSwiss5 ay önce

The fight don finish 😂 Omoh I no watch but something tell me say portable collect wetin no good

Femi Abiodun profil fotoğrafı
Femi Abiodun5 ay önce

People no believe that carter will believe portable abi, i tell you say carter will beat portable – kolu 😂

side of X profil fotoğrafı
side of X5 ay önce

Carterefe too big for portable na kolu for fight am

B'FoLa ✌️ profil fotoğrafı
B'FoLa ✌️5 ay önce

No be by training 😆😆😆

Sunday Afolabi profil fotoğrafı
Sunday Afolabi5 ay önce

They would have left Kolu for portable. Machala is too big for a portable.

VICTOR OKIKIOLA ❤️🎖️ profil fotoğrafı
VICTOR OKIKIOLA ❤️🎖️5 ay önce

Naxooo people no believe oo 😩💔😂🥊 He restricted portable airflow 😩😂😂

Nasty Tequila 🥃 profil fotoğrafı
Nasty Tequila 🥃5 ay önce

That belt on kolu shoulder rn 😭😂

ikwo first son profil fotoğrafı
ikwo first son5 ay önce

😂😂 even caterefe never beleive he beat portable

nastro🇳🇬 profil fotoğrafı
nastro🇳🇬5 ay önce

😂😂abeg where Carter see this one carry from

#237GossipMail🇨🇲🇳🇬 profil fotoğrafı
#237GossipMail🇨🇲🇳🇬5 ay önce

Na only Carter di always hear wetty Kulu di talk 🤣🤣🤣🤣🤣I no hear anything sef

91 profil fotoğrafı
915 ay önce

Let’s collaborate, share ideas, and grow stronger

big’mims |EVERY | THING| YUMMY|🤤🪐 profil fotoğrafı
big’mims |EVERY | THING| YUMMY|🤤🪐5 ay önce

Wahala 🤣🤣🤣do people understand what this kolu is saying

Nami's wurld profil fotoğrafı
Nami's wurld5 ay önce

He should go check himself all those punches on the rib sides, Carter and Portable should do proper checkups

industry plant profil fotoğrafı
industry plant5 ay önce

ashlere don betr@y ogbafia las las 😂 siri play me ogbafia dey for ground on M$NEY by Dammy Krane 🔥best album out

50p profil fotoğrafı
50p5 ay önce

Or make we set fight between one naira and kolu?

Adeyinka profil fotoğrafı
Adeyinka5 ay önce

This werey get two mouth, no be him dey shout dey fight say portable go beat carter? 😂

Ayo Mikun profil fotoğrafı
Ayo Mikun5 ay önce

We be special breed for this country seh😭😂😂

cakes in Abeokuta profil fotoğrafı
cakes in Abeokuta5 ay önce

Kolu is a supportive subordinate or should I call him friend

TMZ THE ERRAND LADY🛍️ profil fotoğrafı
TMZ THE ERRAND LADY🛍️5 ay önce

Their FADA 😂🤣 carter efe manager don talk 😂 how fa? Una still remain

NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽 profil fotoğrafı
NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽5 ay önce

@buildyasef_ Wsss

TMZ THE ERRAND LADY🛍️ profil fotoğrafı
TMZ THE ERRAND LADY🛍️5 ay önce

We believe o😂we just wan clear our conscience😂who else notice say kolu speech don dey clear🌝nah money dey talk 🌝

Tush profil fotoğrafı
Tush5 ay önce

@texiki10 Congratulations 🎊 @carterefe__ , you just made Urhobos/Delta proud , its in the blood ,we know dey ever carry last 😄

Emmanuel Matter profil fotoğrafı
Emmanuel Matter5 ay önce

I hardly hear this Kolu well , How do u guys understand what he's saying always 🤔

Temitayo Felix Ilori profil fotoğrafı
Temitayo Felix Ilori5 ay önce

@crisco17737 How una dey hear wetin dis guy deh talk sef.. the belt sef big pass am 😆

Mr_meek09🐐 profil fotoğrafı
Mr_meek09🐐5 ay önce

Who else can’t hear what he is saying??

Benzer Videolar