Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Kolu drops New skit 😂😂😂
35 Kommentare

He got the potential but he needs the right people to put him in his best skits

This kolu wife get yansh oooo

This girl don chop comedy money begin the fat fine join, get bumbum join

@Khanstilldayy Lie you hear wetin kolu Dey talk 😂😂😂😂🤣🤣

Ahhh that camera man na newbie I swear 😂😂 Abi na the guys be newbie sef Dem just dey block main character with their back 🤦🏻♂️🤦🏻♂️

This babe don fresh ooo You see that thing called money ehn

Kolu na landlord kee 😂

Omo we go need lecture on how to understand kolu language ooo😂😂

Kolu don take the matter too serious o 😂he don forget say na skit but what tf did I just watched sef That guy better go back to Carter streaming studio and stop this nonsense wey he dey do 😂

Of all the things wey kolu talk, nah only "make I leave am" I hear.

@Acedouglas_01 My brain dey turn me from watching this sh!t smh 🤦♂️

😂not the “I don dy hear wetin Kolu dy talk “ comment😂😂

I even think say boys go knack the Kolu wife sef omo una no act this skit well

How una dey hear wetin he dey talk

Kolu just wan Whyn Peller ni o 😂

Hv been meaning to ask, which language does this Kolu guy speaks?

I don ďey hear werin he ďey talk oo 😂

Is there a part 2 thats funny?

How them go pursue landlord commot for him house, una no do well at all 😂

What the fuck is this guy saying😂😭😭

Who hear watin kolu dey talk

If u fit hear wetin Kolu dey talk your life don spoil😂😂😂

I go first find interpreter to interpret wetin kolu dey talk before I watch the skit

When you post the part wey funny abeg tag me🙏

Abeg make dem dey add English subtitle before they export their videos oo😂

Na Peller and Jarvis be this

Make wuna dey put subtitle for kolu talk abeg

This lily accent dey make head pain me 😭

I never see who sabi carry dry skits and make it look good and funny like this babe

I no even dey hear wetin this guy dey talk

Make I do dey drop video too Be like X people dey like wetin no funny

Make this guy Dey do skit jare 😂😭

Walai boys de pipe landlord wife 😂😂😂😂

E be like javis and peller 🤣🤣🤣

What did I just watch for fucks sake!!!?🤧🤧
