Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ladies Be Careful....
57,013 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

This video needs to be played with a projector for 41 days in front of Casablanca, GRA, Port Harcourt.

What about chief priest and the ritualist . No news about them Yahoo boy is not a ritualist A ritualist is a ritualist A yahoo boy uses tools and his brain to get money from his client

If bros SP Edafe from Delta state handle these ones, nor be all these plenty story dem dey talk so o…I trust am. Quite unfortunate, failed parenting is one of the major reasons our young people are not doing well today.

Leave Ashawo Una no go gree Leave Ashawo Una no go gree Leave social media and all this things una dey see Una no go gree ☹️☹️ Go Gra tonight see how girls full for road Una no dey really pity una self

U girls wey no want find work wey u dey wait for man to give u money for maintenance, or u dey use ur Pekus do side hustle as HK, na weytin dey end una be this....Go and find work all u girls. Hard working girls always get appreciated by men and get good men that care for them.

200k for a night 🤔 Only this price nor fear the girl? Girl dey bill boy 200k for a night wonderful

@Brightgoldenboy hope you can see professionalism when doing video???

Very sad story indeed the yahoo ritualist and the chief priest where dem come dey kwanu?, abi dem don japa as matter don plantain, God have mercy on Nigeria tufiakwa chineke ekwekwala nhie ojoo oh.

You're telling an illiterate criminal ritualist to advise who?

Lol, but I'm wondering why is it that they don't use those girls standing by the road side, it's always this girls hiding under the unbearable of I can't date a broke guy to do whocup? Anyways, i hope she later got her 200k shaa

The guy just dey explain matter like sey na ordinary goat dem kpai so. But River's people una get money oo day break 80k?

Morality and conscience is dead. Amongst so many of us. Many of us are evil. May God protect us from the evil ones.

Omo, isn't beheading a prosecution sentence? Why dem still dey waste time?

Pitakwa

So na so the girl take kpai? Hookup no be work aswear

This hookup thing is so commmon to naija girls Dey see it as normal thing even the once weh Dey marriage and relationship if u know how Dey fuck this girls for money that they can actually earn

Please what’s the handle of the officer in your left hand

@grok summarise this video’s for me

They should cut off his manhood, remove his eyes, cut off his tongue, put a big pipe in his Anus.... Leave him to die silently. These people are heartless 🥹🥹

Omo listening to the illiterate’s voice sounds so irritating 🤮

Just hang the boy and the friends, or firing squad.

You say why dem no bury am nAu Na God go take all of una wey dey involved Bastards 😣

This why is important for ladies to have hand work and make ther own money than seeking money from unknown men. This is how it always ended. Greed as the Bible said... The men need to be killed too. This is wickedness

Even for here we boys way no get money how eye they see I no pity her but I sad for the parent because how will you be charging 200k per night They person they will pay such money can’t be someone earning legitimately so she endanger her life for money

No condolences for a whore.

They'll not still learn... Just waste your life because of 200k. Omo I no dey pity some of these girls oo.

Can the woman take a break and stop interrupting 😑 and why is she asking a cr’minal what his advice is to the public ? 🙄

Lawyers at work Dem don wan twist am into hookup gone wrong Murder na murder Hope una rot for jail

as i hear “she said she’ll collect 200k for the night” i say otilo

The money na still human hair dem go use am buy... sorry ooo rip to you

Release the sister please

Can we go back to firing squad? 😭😭😭

I don't understand this pattern of questions, person way una for tie rope shoot & send him to Hell, na u de ask which advice him get for the masses.. So na murderer na me go listen or take advice from.... Rubbish, abeg waste that murderer & send him to pit of hell
Benzer Videolar
Sensitive content
Be careful ladies, tinder ain't safe
non aesthetic things
38,671,043 görüntüleme • 2 yıl önce
Ladies, you all need to be careful out there.
The Disrespected Trucker
25,020 görüntüleme • 1 yıl önce
