Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Lady shared a conversation between her and her male bestie ๐ณ๐๐ฝโโ๏ธ
90,777 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

Is it me or is her voice sounding painful in the ears?

Since we no fit find the actual Samuel to mend make we just gather all Samuel for area then give all serious mending

Thunder supposed strike you wey post this thing come my tl

100k common?? How much did she genuinely have aside from gift from bestie and sugar daddy??

Make person help me find Samuel abeg... E need proper mending.

No be her fault ma my follow man Cause Man Tell me why God will not take that Guy overnight, how much that stupid Guy done send em own sister ๐

God go punish this guy!!!! And en tight guy fit ask am for 5k and en go tall say nothing Dey.

If u don chat urself finish u go rest๐

So Una Dey send girl 100k? Itโs actually content I wan send you money and you Dey follow me talk like this lol

Scripted but she subtly wishes this could be her actual reality๐๐

Fabricated chats,even that girl wey dey talk you fit fuck am with just Shawarma and coke

Funny how people donโt know this person create this using two different WhatsApp account. The person sending messages is the same person responding with the voice note. Women can be crazy sometimes and they do weird things when they are bored

If I was a fool all my life I canโt be a fool to believe this ๐ you bestie no get your acc abi all this nonsense Taya me

Na lasu dis ones dey... Who knows Love graden for science department for lasu?.. like

Walahi she dey text herself ๐๐๐๐ญwerey ๐

She's fooling Na she dey text herself

Can some of you just watch, laugh and give a funny comment please??... Stop with that, it's fake, it's scripted, it's same person! We know you are smart. But get it, it wasn't meant for you to fall for anything... It's content! 90% of contents are scripted, you don't go under sabinus comedy videos and comment "it's scripted"... You'll definitely feel dumb! We all know it's scripted, we don't need analysis to tell us! We know it's content, that's why we watch, laugh, write or come read comments for more laughs! Okay geniuses?

This are d kind of guys that mess the dating pool up.

Samuel!!! Your life don spoil... When you graduate you go know say life pass two phases!!!

Lol This is scripted, there's no way a dude that desperate will not send a VN, she's probably chatting her other WhatsApp account or a girl they both stay in the same room and decide to post it to raise her standard, if you want to enter her dm, think. No woman will reject 100k

Person wen her papa Neva see 200k Nice script

Abi all these girls the use juju on those guys? Abi na which kind foolish low self esteem be this one

Werey Dey follow herself Dey chat ๐ believe everything you see online ๐

Make I hear say this thing na true

This life no balance true true Chai...

So the so called Samuel don't know how to use voice note, na only she know how to use am abi๐ฅฒ Who this girl dey use this fake WhatsApp video dey deceive don finally succumb..๐ฅฒ.. Great acting from her by the way ๐คง

Even if na samuella, God abeg gimme now

Be like say I dey hear Samuel? Be careful

Na one delusional girl make this chat ๐

Omo I go just leave your life immediately asap

Money don make Sammy mad ๐๐๐ต

Thaniel..... what a guyyyyyy

Wuna forget say whatsapp get switch account

This one na jazz

See watin man don turn this girl to๐ช
รhnliche Videos
Sensitive content
Lady shares how her male friend gave her two options after they shared the same bed following a trip to the cinema. ๐ณ๐
Yobarnub ๐ฆ
188,350 Aufrufe โข vor 2 Monaten
Sensitive content
Shocking conversation between a lady and a pastor asking her to have an affair with him and heโs willing to give her 20k if she agrees. Omoh, this one shock me o๐๐ณ
TENIOLA
31,959 Aufrufe โข vor 4 Monaten
