Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Lamidi win mashoodi with 7-0😂😂😂😂
19 Yorum

@Yourfavboy495 lamidi go beat u for PS Abi u wan argue 🤭🤭

Mr Lamidi, I know say u love we Arsenal but pls no wear our jersey oo. Dindinrin association o ni baje

U sure say na la midi score the goal 😂😂

Una don pin lamidi ear

See banter material. 😄🤣

How e tay sabi play dis thing? Una sure say nah him dey score dis goal!!

Even lamidi shock say when he score…cuz he no even press pad at all

Chell for life

Arsenal scored for Man U in lamidis game

🤯🔥

@Jiggy_yi God will bless you more my brother. Is not bad thing if you can send them to school. I swear it Will help them a lot.

Make nobody sha call me Lamidi 😂

him no sabi the players but him dey win 7-0 make unna dey mumu

Stop wearing Man U abi God won punish you?😂

Dem don put am for computer to computer

@orlalekan1 @damilareKND 🤐

@Honor___00 this one will sweet you 😂😂😂

@grok what game is this

😂😂😂

