Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Let’s get 2026 started guysss 😭🔥 How’s this sounding?

314,520 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von King
Kingvor 5 Monaten

@Oyebadeolorunf1 Omoh, this guy sabi sing make we no lie 😂

Profilbild von General K.S.O 🐺
General K.S.O 🐺vor 5 Monaten

Once I guide Mo Ma change colour mi Now you don change your hair colour 👏

Profilbild von ‎🧜🏿‍♀️
‎🧜🏿‍♀️vor 5 Monaten

I swear this hairstyle no fit you

Profilbild von Viral Willy
Viral Willyvor 5 Monaten

@Hardlyseen64 What I Dey depressed part go far oo😳 but guy Dey reduce your language nor be everybody Dey understand am

Profilbild von マライア・レヤ
マライア・レヤvor 5 Monaten

hi @its_boymuller can you do a freestyle with the title “jersey ripper”?

Profilbild von ‏ٰ
‏ٰvor 5 Monaten

@Ayomichaelxx The one wey you drop with Zlatan nah 2025?

Profilbild von 𝜥𝜣𝑺𝜤 _7𝑮 👽
𝜥𝜣𝑺𝜤 _7𝑮 👽vor 5 Monaten

No try Asake run sha

Profilbild von @aboreina
@aboreinavor 5 Monaten

Naso asake dey give us back then 👍🥰

Profilbild von Tkez
Tkezvor 5 Monaten

You’ve gotten your fan base , keeping building….

Profilbild von ZAMANI 7G
ZAMANI 7Gvor 5 Monaten

Run it up Sounds good

Profilbild von obiWIIRE🐢
obiWIIRE🐢vor 5 Monaten

I have a feeling you’re here to stay😍

Profilbild von DrealAkorede🇦🇷🇦🇷
DrealAkorede🇦🇷🇦🇷vor 5 Monaten

Wait o abi na the same Boy Muller wey sing Lapopiano be this?

Profilbild von AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺
AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺vor 5 Monaten

E sabi kpa 🔥🪖🪖❤️

Profilbild von Ashafe
Ashafevor 5 Monaten

You better release Watin you go release.. Snippet ko Spippet ni.

Profilbild von Fadeju❄️
Fadeju❄️vor 5 Monaten

@kasalioluw82460 Who you go feature for this one?

Profilbild von Kamal | Product Designer
Kamal | Product Designervor 5 Monaten

@RufaiHafsat1 You go Dey jam Saheed osupa gan, I sense his influence

Profilbild von OLA|AI Automation
OLA|AI Automationvor 5 Monaten

“You can not drink garri if to say sugar no dey” 🎶 🎵 🎧

Profilbild von AMAS 🏳️‍🌈
AMAS 🏳️‍🌈vor 5 Monaten

As Olamide help asake,asake help you,you too suppose help me too na 😭😭💔

Profilbild von Ola Rewaju
Ola Rewajuvor 5 Monaten

I dey see that Asake snippet style template in this... 🙈🔥🔥 Mr. Money influence too brazyyyy..

Profilbild von sinclairoffsin👁️‍🗨️
sinclairoffsin👁️‍🗨️vor 5 Monaten

Stubborn boy 🤣🤣🤣😩😩 e enter

Profilbild von ☻
vor 5 Monaten

Una don run go do hair 😂😂

Profilbild von Big_SAMBO💫
Big_SAMBO💫vor 5 Monaten

@itss_hayozino No worry you sabi.❤️

Profilbild von ADÉBÁYÒ!✨🥷
ADÉBÁYÒ!✨🥷vor 5 Monaten

@IjobaRajRas1 Muller We de ready omo oba

Profilbild von ‏ٰ
‏ٰvor 5 Monaten

Quit music guy dey follow chicken do tap tap tap

Profilbild von valeryponce💖
valeryponce💖vor 5 Monaten

Omoh muller you be fire 🔥 but tag baddo make baddo com bad the song

Profilbild von LIVING_LEGEND60 🐐
LIVING_LEGEND60 🐐vor 5 Monaten

Haaa Muller mi😭

Profilbild von HIS PEOPLE
HIS PEOPLEvor 5 Monaten

u never reach any where u don dey change to craz now now

Profilbild von Saheed Olayiwola
Saheed Olayiwolavor 5 Monaten

Don’t worry you go blow like Asake 🥵🔥🔥

Profilbild von Phemohlee
Phemohleevor 5 Monaten

Osumor Asake and zlatan

Profilbild von 🍄
🍄vor 5 Monaten

This boy too good

Profilbild von Speed Grafix
Speed Grafixvor 5 Monaten

But to talk about this hairstyle….e no fit you bobo

Profilbild von suleiman makama 💯
suleiman makama 💯vor 5 Monaten

Which kind useless hair style be this one again

Profilbild von adekola gold
adekola goldvor 5 Monaten

@funny_kante Gbayii omo Oba ❤️

Profilbild von ✌️⚔️
✌️⚔️vor 5 Monaten

Muller so na your true colour be thisssss Your hair is flying in many colors @its_boymuller

Ähnliche Videos