Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Let’s get 2026 started guysss 😭🔥 How’s this sounding?
Комментарии: 34

@Oyebadeolorunf1 Omoh, this guy sabi sing make we no lie 😂

Once I guide Mo Ma change colour mi Now you don change your hair colour 👏

I swear this hairstyle no fit you

@Hardlyseen64 What I Dey depressed part go far oo😳 but guy Dey reduce your language nor be everybody Dey understand am

hi @its_boymuller can you do a freestyle with the title “jersey ripper”?

@Ayomichaelxx The one wey you drop with Zlatan nah 2025?

No try Asake run sha

Naso asake dey give us back then 👍🥰

You’ve gotten your fan base , keeping building….

Run it up Sounds good

I have a feeling you’re here to stay😍

Wait o abi na the same Boy Muller wey sing Lapopiano be this?

E sabi kpa 🔥🪖🪖❤️

You better release Watin you go release.. Snippet ko Spippet ni.

@kasalioluw82460 Who you go feature for this one?

@RufaiHafsat1 You go Dey jam Saheed osupa gan, I sense his influence

“You can not drink garri if to say sugar no dey” 🎶 🎵 🎧

As Olamide help asake,asake help you,you too suppose help me too na 😭😭💔

I dey see that Asake snippet style template in this... 🙈🔥🔥 Mr. Money influence too brazyyyy..

Stubborn boy 🤣🤣🤣😩😩 e enter

Una don run go do hair 😂😂

@itss_hayozino No worry you sabi.❤️

@IjobaRajRas1 Muller We de ready omo oba

Quit music guy dey follow chicken do tap tap tap

Omoh muller you be fire 🔥 but tag baddo make baddo com bad the song

Haaa Muller mi😭

u never reach any where u don dey change to craz now now

Don’t worry you go blow like Asake 🥵🔥🔥

Osumor Asake and zlatan

This boy too good

But to talk about this hairstyle….e no fit you bobo

Which kind useless hair style be this one again

@funny_kante Gbayii omo Oba ❤️

Muller so na your true colour be thisssss Your hair is flying in many colors @its_boymuller
Похожие видео
🚨 OUT THIS FRIDAY 🚨 👥 REMA 📀 TEA HOW’S IT SOUNDING? 🔥
THE DEBUT HUB
282,245 просмотров • 1 месяц назад


