Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Life really deh touch this guy ๐ฅบ๐ญ๐
18,379 Aufrufe โข vor 19 Tagen โขvia X (Twitter)
19 Kommentare

This stage dey touch everyman

Soso no fit take this one pain

Funniest part be say e fit borrow the phone and earpiece to listen for a short time

Omo life hard ๐ฅน , But Our Own no go hard we go make am ๐inshallah

Na Omah Lay him dey listen to

Omoh if them tell you say e easy na trap ๐ค

Bella shurmda mission 2020 ๐ฅ

Na this money wey we dey hustle for

@BellaShmurda

Mehn ๐ฅน๐ญ

Make one year

no be so bella shurmda sing am o

The boy dey relate to the pain ..so sad .. bad government.. ๐

The gguy way hold phone get joy

๐ค

E no pass money

Bella vision 2020 bro

Only God know wetin Bella dey go through when he write this song

Bella shurmuda song.... But is so painful man dey hustle like mad but country just hard like nothing, to eat well na even problem ๐ฎโ๐จ
รhnliche Videos
Sensitive content
This guy is calling out the man from Mnambithi who raped him in prison in 2014.๐๐๐๐๐ฅบ๐ฅบ๐ฅบ๐ฅบ๐ฅบ
Village Guluva
55,574 Aufrufe โข vor 7 Monaten
