Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Lights goes out during a bullfighting๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ฌ

66,174 Aufrufe โ€ข vor 12 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von AbidoShaker
AbidoShakervor 12 Tagen

The guy that switched it off

Profilbild von Queen Ketty
Queen Kettyvor 12 Tagen

E no get wetin you wan tell me, Na person wait make e reach that time so he go fit off am๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Oluwasegun
Oluwasegunvor 12 Tagen

1000 ways to die, someone actually wanted that guy dead he should check on his ex.

Profilbild von ๐Ÿ‘‘ KingJโˆ†Y
๐Ÿ‘‘ KingJโˆ†Yvor 12 Tagen

When I play the option of light not to off for bet This person kill my game ๐Ÿคฌ ๐Ÿคฆ๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ๐Ÿคฆ๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ

Profilbild von Warri Pikin Wey no like Wahala
Warri Pikin Wey no like Wahalavor 12 Tagen

Someone really intended that guy dead, nothing anybody won tell me.

Profilbild von SAMUEL
SAMUELvor 12 Tagen

I break hand una dey clap๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Obed Chimezie
Obed Chimezievor 12 Tagen

Una carry d bull fighting event come Nigeria ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von kingsool
kingsoolvor 12 Tagen

He was lucky they assisted in distracting the bull

Profilbild von Obi of Onitsha ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Obi of Onitsha ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 12 Tagen

The guy no go fit talk waiting eye see ๐Ÿ˜‚

Profilbild von BoscoViper
BoscoVipervor 12 Tagen

Who employ Nepa for there?

Profilbild von BlingzNew๐Ÿ™Œ๐Ÿพโšก๏ธ
BlingzNew๐Ÿ™Œ๐Ÿพโšก๏ธvor 12 Tagen

Run for your life

Profilbild von Akindele Oluwagbenga
Akindele Oluwagbengavor 12 Tagen

Bull don comot 5 years from him life fes ๐Ÿ˜น

Profilbild von AbidoShaker
AbidoShakervor 12 Tagen

Get in jooor

Profilbild von T.O.R.E.T.T.O๐Ÿ’™โค๏ธ
T.O.R.E.T.T.O๐Ÿ’™โค๏ธvor 12 Tagen

As the bull was charging at him, that's when the lights went off. Na person purposely off the lights. He wan mess the guy up, nothing anybody wan tell me

Profilbild von Oke Afolabi
Oke Afolabivor 12 Tagen

Iku pa e๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von SAMWISE
SAMWISEvor 12 Tagen

They definitely turn off the light intentionally ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Bensonโœจ
Bensonโœจvor 12 Tagen

Village people

Profilbild von Olug
Olugvor 12 Tagen

Everywhere go first bluuuuuuuur!

Profilbild von Onyechi Emmanuel
Onyechi Emmanuelvor 12 Tagen

Village people is active ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Akin omo Akin
Akin omo Akinvor 12 Tagen

The real "Agbako ma de"!

Profilbild von Daniel da Silva
Daniel da Silvavor 12 Tagen

Village people don finally find the wereey for arena ๐Ÿ˜‚ Na God save the idiot life

Profilbild von Theo โญ๏ธ
Theo โญ๏ธvor 12 Tagen

Bro that's no coincidence at all! Attempted murder at its finest.

Profilbild von Arthur Nwauzor
Arthur Nwauzorvor 12 Tagen

Why human beings just like dey tempt devil? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Citizen Andrewski Ahmadov
Citizen Andrewski Ahmadovvor 12 Tagen

Nothing wey una go tell me, na village people run this one. He should go and make peace with the gods ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mr. Blak
Mr. Blakvor 12 Tagen

If you laughed you're heartless

Profilbild von James free
James freevor 12 Tagen

Na for Lagos abi were ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Aliyu Abba
Aliyu Abbavor 12 Tagen

Na blur first

Profilbild von Akin Omo Akin
Akin Omo Akinvor 12 Tagen

Police should arrest his ex's boyfriend.

Profilbild von Papa Leo
Papa Leovor 12 Tagen

See setup ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Lee jinx ๐Ÿง ๐Ÿ’ก
Lee jinx ๐Ÿง ๐Ÿ’กvor 12 Tagen

He will never fight with bull

Profilbild von SNAZZY ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ญ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
SNAZZY ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ญ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 12 Tagen

I don't see the game as part of entertainment.

Profilbild von OBA
OBAvor 12 Tagen

Nah why me i no dey do anything wey go make my village people see me be this. I don't tempt the devil

Profilbild von THE CONQUEROR ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
THE CONQUEROR ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 12 Tagen

The devil ๐Ÿ‘ฟ๐Ÿ˜ˆ is a liar

ร„hnliche Videos