Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Lights goes out during a bullfighting😂😂😬
66,174 просмотров • 12 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

The guy that switched it off

E no get wetin you wan tell me, Na person wait make e reach that time so he go fit off am😂😂

1000 ways to die, someone actually wanted that guy dead he should check on his ex.

When I play the option of light not to off for bet This person kill my game 🤬 🤦🏾♂️🤦🏾♂️

Someone really intended that guy dead, nothing anybody won tell me.

I break hand una dey clap😂😭

Una carry d bull fighting event come Nigeria 😂😂😂

He was lucky they assisted in distracting the bull

The guy no go fit talk waiting eye see 😂

Who employ Nepa for there?

Run for your life

Bull don comot 5 years from him life fes 😹

Get in jooor

As the bull was charging at him, that's when the lights went off. Na person purposely off the lights. He wan mess the guy up, nothing anybody wan tell me

Iku pa e😂😂

They definitely turn off the light intentionally 🤣🤣

Village people

Everywhere go first bluuuuuuuur!

Village people is active 🤣🤣🤣

The real "Agbako ma de"!

Village people don finally find the wereey for arena 😂 Na God save the idiot life

Bro that's no coincidence at all! Attempted murder at its finest.

Why human beings just like dey tempt devil? 😂😂😂😂

Nothing wey una go tell me, na village people run this one. He should go and make peace with the gods 😂😂😂

If you laughed you're heartless

Na for Lagos abi were 😂

Na blur first

Police should arrest his ex's boyfriend.

See setup 😭

He will never fight with bull

I don't see the game as part of entertainment.

Nah why me i no dey do anything wey go make my village people see me be this. I don't tempt the devil

The devil 👿😈 is a liar
