正在加载视频...

视频加载失败

Lights goes out during a bullfighting😂😂😬

66,174 次观看 • 12 天前 •via X (Twitter)

33 条评论

AbidoShaker 的头像
AbidoShaker12 天前

The guy that switched it off

Queen Ketty 的头像
Queen Ketty12 天前

E no get wetin you wan tell me, Na person wait make e reach that time so he go fit off am😂😂

Oluwasegun 的头像
Oluwasegun12 天前

1000 ways to die, someone actually wanted that guy dead he should check on his ex.

👑 KingJ∆Y 的头像
👑 KingJ∆Y12 天前

When I play the option of light not to off for bet This person kill my game 🤬 🤦🏾‍♂️🤦🏾‍♂️

Warri Pikin Wey no like Wahala 的头像
Warri Pikin Wey no like Wahala12 天前

Someone really intended that guy dead, nothing anybody won tell me.

SAMUEL 的头像
SAMUEL12 天前

I break hand una dey clap😂😭

Obed Chimezie 的头像
Obed Chimezie12 天前

Una carry d bull fighting event come Nigeria 😂😂😂

kingsool 的头像
kingsool12 天前

He was lucky they assisted in distracting the bull

Obi of Onitsha 🇳🇬 的头像
Obi of Onitsha 🇳🇬12 天前

The guy no go fit talk waiting eye see 😂

BoscoViper 的头像
BoscoViper12 天前

Who employ Nepa for there?

BlingzNew🙌🏾⚡️ 的头像
BlingzNew🙌🏾⚡️12 天前

Run for your life

Akindele Oluwagbenga 的头像
Akindele Oluwagbenga12 天前

Bull don comot 5 years from him life fes 😹

AbidoShaker 的头像
AbidoShaker12 天前

Get in jooor

T.O.R.E.T.T.O💙❤️ 的头像
T.O.R.E.T.T.O💙❤️12 天前

As the bull was charging at him, that's when the lights went off. Na person purposely off the lights. He wan mess the guy up, nothing anybody wan tell me

Oke Afolabi 的头像
Oke Afolabi12 天前

Iku pa e😂😂

SAMWISE 的头像
SAMWISE12 天前

They definitely turn off the light intentionally 🤣🤣

Benson✨ 的头像
Benson✨12 天前

Village people

Olug 的头像
Olug12 天前

Everywhere go first bluuuuuuuur!

Onyechi Emmanuel 的头像
Onyechi Emmanuel12 天前

Village people is active 🤣🤣🤣

Akin omo Akin 的头像
Akin omo Akin12 天前

The real "Agbako ma de"!

Daniel da Silva 的头像
Daniel da Silva12 天前

Village people don finally find the wereey for arena 😂 Na God save the idiot life

Theo ⭐️ 的头像
Theo ⭐️12 天前

Bro that's no coincidence at all! Attempted murder at its finest.

Arthur Nwauzor 的头像
Arthur Nwauzor12 天前

Why human beings just like dey tempt devil? 😂😂😂😂

Citizen Andrewski Ahmadov 的头像
Citizen Andrewski Ahmadov12 天前

Nothing wey una go tell me, na village people run this one. He should go and make peace with the gods 😂😂😂

Mr. Blak 的头像
Mr. Blak12 天前

If you laughed you're heartless

James free 的头像
James free12 天前

Na for Lagos abi were 😂

Aliyu Abba 的头像
Aliyu Abba12 天前

Na blur first

Akin Omo Akin 的头像
Akin Omo Akin12 天前

Police should arrest his ex's boyfriend.

Papa Leo 的头像
Papa Leo12 天前

See setup 😭

Lee jinx 🧠💡 的头像
Lee jinx 🧠💡12 天前

He will never fight with bull

SNAZZY 🇬🇭🇳🇬 的头像
SNAZZY 🇬🇭🇳🇬12 天前

I don't see the game as part of entertainment.

OBA 的头像
OBA12 天前

Nah why me i no dey do anything wey go make my village people see me be this. I don't tempt the devil

THE CONQUEROR 🇳🇬 的头像
THE CONQUEROR 🇳🇬12 天前

The devil 👿😈 is a liar

相关视频