正在加载视频...

视频加载失败

Listen and learn

53,706 次观看 • 6 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

OGBONTARIGI 的头像
OGBONTARIGI6 个月前

Anywhere you no Dey contribute, no go expect to reap for that place - Prof GehGeh. Hmmm akikaaa 🙌

Boruto 的头像
Boruto6 个月前

Na life

Comrade Omoyoma Emmanuel 的头像
Comrade Omoyoma Emmanuel6 个月前

GehGeh just tell una why e nor go fit epp e sista. Bad guy.

Vicky Rhymes 的头像
Vicky Rhymes6 个月前

Dem commot ur eye for ur boyfriend money u here 😂😂😂

Uchagu shedrack 的头像
Uchagu shedrack6 个月前

Life no really hard when you dey at a receiving end always place your self and be value to the people who tend to support and put you first.

TG 的头像
TG6 个月前

Geh Geh I think you just meet you future wife

shytayla 的头像
shytayla6 个月前

"Comot ur eye from ur boyfriend money you hear?" 😂😂😂😂

MORAYO 🦅 的头像
MORAYO 🦅6 个月前

E get why I dey attend your class

WICK 的头像
WICK6 个月前

Always a good reminder to stay curious and keep improving.

Ifeanyi Madumere 🫶🏾 的头像
Ifeanyi Madumere 🫶🏾6 个月前

Prof Geh geh we have not gotten the course book for this semester

OKBUSSTOP 的头像
OKBUSSTOP6 个月前

That las talk very important Comot your eye from your boyfriend money

Bag_Of_Gold 的头像
Bag_Of_Gold6 个月前

I dey carry my book and pen Make I enter class

The Top Mindset 的头像
The Top Mindset6 个月前

Lol... The last advise was straight to the point. Lol

ThatGlobalBoy 🌎🏆 的头像
ThatGlobalBoy 🌎🏆6 个月前

You dey try say your sister no dey useful to you?

joel Prosper ⚽️⚽️ 的头像
joel Prosper ⚽️⚽️6 个月前

U dy give me joy geh geh,commot ur eye from ur boyfriend money 🤣

Xon 的头像
Xon6 个月前

Ws the last part necessary 😅

𝐃𝐞𝐚𝐫𝐞𝐬𝐭 Jessica🕊️ 的头像
𝐃𝐞𝐚𝐫𝐞𝐬𝐭 Jessica🕊️6 个月前

The same GehGeh that sister said he asked her when she no get boyfriend wey they supposed they give her money. Social media contents is not real, stop taking him serious. The sister also mentioned that two girls were currently pregnant for him and he is the one taking care of them.

anny jeany 的头像
anny jeany6 个月前

I don listen. I no learn anything

R I C H S I D E ✪ 的头像
R I C H S I D E ✪6 个月前

The last part was very necessary 🫡🔥🔥🔥😂

kate 的头像
kate6 个月前

The last part ehn common yur eye from yur bf money you Dey hear 🧏‍♂️

Prince Benjamin 的头像
Prince Benjamin6 个月前

Gheghe now you’re having female students

zaid cool tech official 的头像
zaid cool tech official6 个月前

Comot eye for where u no build

majestikal Bright 的头像
majestikal Bright6 个月前

Gehgeh we the social medium are tired of all ur stories.. make Una rest

Kemmy 的头像
Kemmy6 个月前

Then comot your eye for your boyfriend money u de hear 😂😁

عبد القيّوم 的头像
عبد القيّوم6 个月前

Commot your eye from your boyfriend money 😂😭

Ola 🇨🇦🍁 的头像
Ola 🇨🇦🍁6 个月前

Y she go comot her eyes?

Mendy Amaru 的头像
Mendy Amaru6 个月前

Real fact 💯🎯🫶🤍

simcard 的头像
simcard6 个月前

The last part tho🤣🤣🤣

Ollorwi Godwin 的头像
Ollorwi Godwin6 个月前

Thank you very much mentor 🫶

Flyest 🦅 的头像
Flyest 🦅6 个月前

Geh Geh na bahd guy

Berlin Jerry 的头像
Berlin Jerry6 个月前

Wizdom speaker

Bichri 的头像
Bichri6 个月前

I nor sure say she hear that part of to comot eye for her brother money 😂😂😂

DESTINY🦅 的头像
DESTINY🦅6 个月前

Real my kid sister help me sell clothes and wears and I dea always try my best for her