Loading video...
Video Failed to Load
Make una kon see where Lasisi put ball for this boxers matter ๐๐ญ
11 Comments

When you are a man, but have the issue of blood Na this question you go dey ask ๐คฃ๐

Upgrade your wardrobe with our best-selling men's two-piece set, now at up to 50% off! Style and comfort in one package. Click to buy now!

I swear boxer be like pad Throw away that boxer today ๐ซต๐พ

Egbon adugbo wey Dey wear boxer for 6month seeing this right now

Nigerian youth no go ever Dey serious for this life. Togo youths Dey protest for bad governance. Una Dey talk about boxers, chai the situation is worse than it seems.

Boxers na tissue paper?๐

I use 5 boxers daily

If you are smart you will know he is being sarcastic here, na only Mumu go say he Dey change boxers everyday ๐๐

Yes now na doctor description use one for morning afternoon and night. That why itโs always 3in1

Me wey na only 2 boxers I dey wear for over 3 years now ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

41-46 38,000
Related Videos
Omoh! Make person kon try this one for Sango Ota first ๐๐
TENIOLA
16,771 views โข 11 months ago
