Loading video...
Video Failed to Load
Make una patronize me abeg ๐
112,955 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

๐คฃ๐คฃ๐คฃ This girl too real jor. When people throw stones at you, use it to build a house ๐ Go on sweetie ๐๐๐.

Infection Vendor ๐คฃ๐๐

Ivana Wetin your hand Dey do for my nyash ๐คฃ

Ivanna wetin your hand dey do for my yansh

E better to get infection than to broke like some men wey dey drag iviana ooo

Na where you spread infection reach you go sell cure reachโฆ. Nothing concern us for here ๐

I love your language oo itโs sweet ๐

I like your type, distributor and curer..... interesting Are you sure you can manage my nyash properly?

If I buy the agbo leaves from you, where I go see pipe and funnel wey I go use put am for my babe nyash.

You don treat the one wey dey your yansh first ?

This one na pure Ibibio language If she chuke you that pipe for nyash ehh ๐๐๐๐๐๐๐

Shame wear me coat of many colors Ivana why nii ??๐ญ๐ญ

Check your dm ๐ญ

Hope say Tumishe don give you five star review first ๐๐ญ

Na which infection medicine you don discover now

Omo how can we stop this type of stupid shit on X go back TikTok sweetie

@mhi_dey98 You wonโt even know how funny this is if you donโt understand Ibibio ๐๐

Me i kuku support you

Please patronize her, and if you don't understand the language ask me, and i will translate it to you, AKwa ibom to world โคโคโคโคโค๐ฏ

I hear say you don dey prepare herbs medicine to treat your viral infection.

See wetin Tumise don turn Ivana to

My people, my name is Ivana. I have here different leaves and rubber for enema, with a funnel in case your anus is wide so I can insert it. So please, I have entered the bush....DM me for your enema (ukebe) booking. See more...

Na to make money out of the controversy Sheโs smart

So it was this herbal you used funnel on Tunimes with.

to understand akwaibom language you gat sabi fuck, na fuck full inside the language

You wan use style make de thing one sided buh your plan no go work๐๐ Your infection still dey intact

Patronize your infections first No dey share sweetie around Dirty girl

No worry I go introduce you to burna boy ๐๐๐

If u like no utilise the opportunity wey life throw you wella.. Some blessings come in disguise ๐คง ๐ด.. Ride on jare alagbo mi ๐ ๐คง..

You do. Turn herbalist abi wetin

Make I patronize you, so you go give me infection abi๐

when life throws you sweetie lick am like sweet
