Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Make una patronize me abeg 😂

112,952 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

32 Yorum

Prince Of Peace profil fotoğrafı
Prince Of Peace3 ay önce

🤣🤣🤣 This girl too real jor. When people throw stones at you, use it to build a house 😂 Go on sweetie 👏👏👏.

Faseyitan Olajide Oluwaseyi profil fotoğrafı
Faseyitan Olajide Oluwaseyi3 ay önce

Infection Vendor 🤣😂😂

Saviour Dee profil fotoğrafı
Saviour Dee3 ay önce

Ivana Wetin your hand Dey do for my nyash 🤣

Toxic Truths Only profil fotoğrafı
Toxic Truths Only3 ay önce

Ivanna wetin your hand dey do for my yansh

Thegal🌹 profil fotoğrafı
Thegal🌹3 ay önce

E better to get infection than to broke like some men wey dey drag iviana ooo

Philip profil fotoğrafı
Philip3 ay önce

Na where you spread infection reach you go sell cure reach…. Nothing concern us for here 😎

That Soft Gurl profil fotoğrafı
That Soft Gurl3 ay önce

I love your language oo it’s sweet 😂

ARINZE profil fotoğrafı
ARINZE3 ay önce

I like your type, distributor and curer..... interesting Are you sure you can manage my nyash properly?

Sunie Brham profil fotoğrafı
Sunie Brham3 ay önce

If I buy the agbo leaves from you, where I go see pipe and funnel wey I go use put am for my babe nyash.

⚡️TrendWire247 profil fotoğrafı
⚡️TrendWire2473 ay önce

You don treat the one wey dey your yansh first ?

ℕé𝕟𝕥𝕪 profil fotoğrafı
ℕé𝕟𝕥𝕪3 ay önce

This one na pure Ibibio language If she chuke you that pipe for nyash ehh 😂😂😂😂😂😂😂

Nammy🗽 profil fotoğrafı
Nammy🗽3 ay önce

Shame wear me coat of many colors Ivana why nii ??😭😭

Kelvin blinkz💎🐎 profil fotoğrafı
Kelvin blinkz💎🐎3 ay önce

Check your dm 😭

UrGurl_Omotayo🦀 profil fotoğrafı
UrGurl_Omotayo🦀3 ay önce

Hope say Tumishe don give you five star review first 😂😭

Celestine profil fotoğrafı
Celestine3 ay önce

Na which infection medicine you don discover now

Dikko blacker🖤🦅 profil fotoğrafı
Dikko blacker🖤🦅3 ay önce

Omo how can we stop this type of stupid shit on X go back TikTok sweetie

Emmanuella💞 profil fotoğrafı
Emmanuella💞3 ay önce

@mhi_dey98 You won’t even know how funny this is if you don’t understand Ibibio 😂😂

GOD FIRST✈️👑🌍 profil fotoğrafı
GOD FIRST✈️👑🌍3 ay önce

Me i kuku support you

Abakam profil fotoğrafı
Abakam3 ay önce

Please patronize her, and if you don't understand the language ask me, and i will translate it to you, AKwa ibom to world ❤❤❤❤❤💯

Joe-Obeleidoko De Dreamer profil fotoğrafı
Joe-Obeleidoko De Dreamer3 ay önce

I hear say you don dey prepare herbs medicine to treat your viral infection.

Döpaminë🧠 profil fotoğrafı
Döpaminë🧠3 ay önce

See wetin Tumise don turn Ivana to

Abas profil fotoğrafı
Abas3 ay önce

My people, my name is Ivana. I have here different leaves and rubber for enema, with a funnel in case your anus is wide so I can insert it. So please, I have entered the bush....DM me for your enema (ukebe) booking. See more...

Ajibola profil fotoğrafı
Ajibola3 ay önce

Na to make money out of the controversy She’s smart

IMO-MAN🌹🌹 profil fotoğrafı
IMO-MAN🌹🌹3 ay önce

So it was this herbal you used funnel on Tunimes with.

snowurld profil fotoğrafı
snowurld3 ay önce

to understand akwaibom language you gat sabi fuck, na fuck full inside the language

loner ❤️‍🩹 profil fotoğrafı
loner ❤️‍🩹3 ay önce

You wan use style make de thing one sided buh your plan no go work😂😂 Your infection still dey intact

LastKing™ profil fotoğrafı
LastKing™3 ay önce

Patronize your infections first No dey share sweetie around Dirty girl

D@VØ_J★🍃🌬️ profil fotoğrafı
D@VØ_J★🍃🌬️3 ay önce

No worry I go introduce you to burna boy 😂😂💔

AY-LAW BLACK 🖤 profil fotoğrafı
AY-LAW BLACK 🖤3 ay önce

If u like no utilise the opportunity wey life throw you wella.. Some blessings come in disguise 🤧 😴.. Ride on jare alagbo mi 😂 🤧..

OXMATOLOGIST profil fotoğrafı
OXMATOLOGIST3 ay önce

You do. Turn herbalist abi wetin

£maxybig ™💥 profil fotoğrafı
£maxybig ™💥3 ay önce

Make I patronize you, so you go give me infection abi🙄

GODMAN🌙🕌 profil fotoğrafı
GODMAN🌙🕌3 ay önce

when life throws you sweetie lick am like sweet

Benzer Videolar