Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Matta think say Bellashmurda na him mate 😂😂

130,221 görüntüleme • 12 gün önce •via X (Twitter)

38 Yorum

Adeleke R. Bolanle¹⁵ 👨🏾‍💻✨ profil fotoğrafı
Adeleke R. Bolanle¹⁵ 👨🏾‍💻✨12 gün önce

He’s foolish tbh. From the video i even saw, it doesn’t look like Bella saw him sef

AYANFE profil fotoğrafı
AYANFE12 gün önce

Them wan make Bella greet them first 😂😂😂

Adeleke R. Bolanle¹⁵ 👨🏾‍💻✨ profil fotoğrafı
Adeleke R. Bolanle¹⁵ 👨🏾‍💻✨12 gün önce

Them sef don arrive na, why dey no good feel theirself lol

AYANFE profil fotoğrafı
AYANFE12 gün önce

He said he get money pass Bella 😂

Adeleke R. Bolanle¹⁵ 👨🏾‍💻✨ profil fotoğrafı
Adeleke R. Bolanle¹⁵ 👨🏾‍💻✨12 gün önce

Na delusion dey worry am

Osoba Olugbenga profil fotoğrafı
Osoba Olugbenga12 gün önce

All these ibadan and Ilorin boys on TikTok always overate theirselves 😅😅😅

AYANFE profil fotoğrafı
AYANFE12 gün önce

Aswear 😂😂

Adisco Scober🍃🪖 profil fotoğrafı
Adisco Scober🍃🪖12 gün önce

This one na elenu why he know meet am werey go chop boot 🤣😭

Oscar Kay profil fotoğrafı
Oscar Kay12 gün önce

He suppose come greet u werey lol 😂

AYANFE profil fotoğrafı
AYANFE12 gün önce

People wey no well😂

David Blake profil fotoğrafı
David Blake12 gün önce

Celeb pass celeb oo Shey you know who Bella be… Senior man Bella

JOSHUA ⬆️⬆️5️⃣ profil fotoğrafı
JOSHUA ⬆️⬆️5️⃣12 gün önce

It be like say this one no know weytin him dey talk self 😒.......shey him dey expect our dangbana to come greet him....as per weytin

RAIMEX profil fotoğrafı
RAIMEX12 gün önce

The day dem go treat this guy fuck up They should all learn from salo sha

DaddyAraire !!!!! profil fotoğrafı
DaddyAraire !!!!!12 gün önce

Them go do this guy wetin them do dj chicken soon

Segun Ogunleye profil fotoğrafı
Segun Ogunleye12 gün önce

Celebrity pass celepity, tik toker sef don dey call themselves celebrity😂 wetin do entertainer?

Chris profil fotoğrafı
Chris12 gün önce

lol why you no talk when you Dey Lagos lol 😂

Plumo profil fotoğrafı
Plumo12 gün önce

@olasebotifeg TikToker aren’t celebrities 🤣🤣

ASOLAJ****** profil fotoğrafı
ASOLAJ******12 gün önce

Na that guy at the back I wan talk about he always do house chores

ỌKÁNLÀWỌ́N🇬🇭 profil fotoğrafı
ỌKÁNLÀWỌ́N🇬🇭12 gün önce

All these TikTok celeb always feel themselves If not for TikTok They won’t even know most of you All these TikTok celeb ain’t real man

BringTheBangBang profil fotoğrafı
BringTheBangBang12 gün önce

This Matta no get sense at all

Divine Miracle profil fotoğrafı
Divine Miracle12 gün önce

Peller your oga go see Bella Shmurda dey bend, o God, this Internet fraud money don spoil things

Plumo profil fotoğrafı
Plumo12 gün önce

@olasebotifeg For TikToker 🤣🤣 with 0 creativity

Sᴛᴀɴʟᴇʏ profil fotoğrafı
Sᴛᴀɴʟᴇʏ12 gün önce

E be like say you dey crazy

Olawale Harlesh profil fotoğrafı
Olawale Harlesh12 gün önce

@olasebotifeg As in this stupid one with big mouth…. Ogun ni o pa eee

timo thy profil fotoğrafı
timo thy12 gün önce

celebrintin sha😂

Miguel profil fotoğrafı
Miguel12 gün önce

Maybe MaTTa dey see himself as celebrity. All this entitlement greet is what I don’t like. Is MaTTa and Bellashmurda friends ? What now made him think Bella owe him greetings.

GIRAN DAMILI🗣️🪖 profil fotoğrafı
GIRAN DAMILI🗣️🪖12 gün önce

@olasebotifeg Awon omo eru TikTok naa pe ara won no celebrity lol 😹I no fit see u make I say I see person who u b ogun kill u

RAIMEX profil fotoğrafı
RAIMEX12 gün önce

E be like say this one dey craze

Boss Airma profil fotoğrafı
Boss Airma12 gün önce

Abag get out joor

MIDDOFOOTIES profil fotoğrafı
MIDDOFOOTIES12 gün önce

Why him no talk am for him front,with all those squad wey bella carry for back 😂

Omotosho Wakili profil fotoğrafı
Omotosho Wakili12 gün önce

Why these guy dy do like mumu like these na Bella no your mate inside life na

Felababa147 profil fotoğrafı
Felababa14712 gün önce

International in ilorin....u finally come lag dem show u settings u still dey cry

PLUTOSKI🎿🤑 profil fotoğrafı
PLUTOSKI🎿🤑12 gün önce

Bella suppose send boys make he go beat this guy..

Mo's Dad👨 《ƁïgʻŘ○ssÿ'72》 profil fotoğrafı
Mo's Dad👨 《ƁïgʻŘ○ssÿ'72》12 gün önce

Make all these tiktokers dey calm down. Your streams and yahoo money no reach music o... which dey you matta start to trend. Fvck you and your entitled winchy brain oponu omo ilorin

Enitan chase profil fotoğrafı
Enitan chase12 gün önce

Who you be wey Bella go dey greet omo all this TikToker sha🤣😅

KUSH✝️✨ profil fotoğrafı
KUSH✝️✨12 gün önce

@iamjuspat Wheytin him de feel like ?

Plan💜💛⭐️ profil fotoğrafı
Plan💜💛⭐️12 gün önce

A whole Bella make he con great 👍 tiktoker😂😂

• profil fotoğrafı
•12 gün önce

Wetin this slovido Dey feel like 😂

Benzer Videolar