Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨MAVO NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
49,006 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Bb lifestyle gawd 🤩 song wey dey scatter everywhere for tiktok

Most of his songs sound good to me. Is my music taste terrible, or does he actually sound good to most people?

it is over for this afro-fl0p artist, gbavo is already in his No-Hit Era , Alexa play olodo uprising by dammy krane

Make the boy go open Chemist shop or Beans and Rice shop abeggg

Make he wrap it up Him time don pass

This boy no dey tire to dey drop snippet every 3days market 😭😅

its so sad what mavo has become, just a snippet merchant with no direction for his music, smh.

I been think say na monkey videz be him idolo

Pple go leave Abefe, dey stream this guy! 😂

No worry your turn go soon come No be Nigerians again Go ask fola E go tell you.

Y’all don’t support your Nigerian artist, but if na another country person sing one trash now all of una go dey repost dey comment . E reach una fellow Nigeria brother. Una pour am spit

Every 3 days new mavo snippet. U might not like his sound but you can’t deny his work rate

Every week this homie dey preview songs

Na only the production i de enjoy for him music

MAVO swago

Please try and change your sound right now we're getting feed up now

Bro don drop snippet for him album kpa I wouldn’t be shocked if some of them no later make am to the album seff! All na strategy

Make he wrap am up naw🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬

Bigger and better than Zino

@mavoswago keep this song and don't you ever release any other music again. Na this song you wan use win Grammy or BET?

Fire 🔥

They shit is hard 🔥 🔥

But we gats stop this talk of China na fake

Cali cali 😇

God go take everybody wey dey support this guy

Gbedu🔥🔥💀

This one don drop 30 snippets since one month

Once ma o drop this song let’s bet the song go too chart

Drop album Mavo @mavoswago

Kilolo

Omor mavo..see life style 😎 💪

We de Los Angeles 🚀😍

Wake up in the morning make I smoke Karli

This guy still does music? 😂


