Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨SHALLIPOPI NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
452,849 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

For 2026?? Na so fola and mavo don overtake am

This guy life never balance since he feat wizkid

Na wizkid destr0y this boy life

Wizkid influence everywhere Repete repete Senpele 🔥🔥🥶

Hard asf

This one sha Wiz settle down spoil this one life!

For 2026 @plutomaniapopi

Omo wizkid really spoil this boy life 😂

He Dey him man united era

This one life don spoil no be Today

Never underestimate the importance of a proper management. This track doesn’t make it past A&R. But when they go solo they put out snippet to see public reaction to know if they should proceed to release it not 😂

See wetin Wizkid cause💔

Laho master

E never ready seh 🤣🤣

Another banger 🔥😮💨

This type for October 2026 ? Bro just relocate to jalingo and start pig farming

Anything he drops is mid now, I’m starting to think that he never really was , talented in the first place ,we all just hopped on the trend & to/ believe that he was.

Wetin be this abeg😂😭

Wizkid na God go punish u as u end this boy career

Nigerians are allergic to quality good songs

Shalli we don pass all these ones na😭

This one go bring am back small 🔥🔥

💔💔

He Dey find every opportunity to recreate “Laho”😂😂

I don read all of una comments,,,,,Una too dey hate ,, na why the hates dey generate Xxx progress

Hard

Na only that Osadabe sample I wan hear

He needs to move on from this old shit. 💩 dookie , garbage.

@theycallmelarru Presido there o 🔥😛🐉

For 2026

Sounding good December go too sweet inside my Benz

This guy better not eat all the money he made from Laho sha, cause he is going to end up like Bella Schmurda, one hit wonder

No shalli slander will be tolerated una papa

sounds tr@sh, another afro-rewarm fl0p.. his new songs don fl0p upon all the farming ... gballiflopi fell 0ff; no hit, no tour.. now playing don't rage-bait me by dammy krane🔥




