正在加载视频...
视频加载失败
🚨MAVO NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
34 条评论

This werey snippet go don reach to do album

Na FOLA pressure go later kpai this one🤣🤣😂

I legit thought him and fola were going to be the next big thing. Omo them do us view once 😭

Una Dey drop hate comments but na una stream pass

@DeptofWar @FBI Please help before this boy finish us

My jam

Come how many snippets this nigga get

Mutualsss

Amapiano done take over as afrobeat done dry

😭😭😭😭😭😭💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔@mavoswago you be fool .. you wan spoil Afrobeat oh 😭😭😭😭😂😂😂 Guy rest na 😂😂😂😂😂

Why wizkid nor give m the beats again ??

How many times I wan release music u this boi

That medical school way him dey make him just focus there stop to dey disturb person with rubbish

I sabi pass this guy make grace locate me

Wizkid go dey regret why he put you on this filter 😭

And no be olodo uprising o 😂😭

Your silent battles have produced a quiet roar that will one day shake mountains. Keep feeding the fire.

This new set of Afro beat artist go really drag Afrobeats go backwards I set

Una songs just dey water pesin brain

So nobody dey fit dey advice this boy make go learn another work

Good to know Happy weekend everyone

Mk e drop Bb lifestyle na

Sounds goooood

Trash music back to back

Ejo

Kilo wait small na. We never chop the last 5 snippets finish

Discover New Music Rich & Wacko 🔥 On all streaming platforms

All these ones don destroy the music industry

adondie watin be this nah 😭😭😭😭

😂😂😂😂😂😂

There oooo

Kilo

Just face your education abeg

Wacko

