Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

May sapa not be comfortable around us. Wetin be this? 😂

367,206 Aufrufe • vor 3 Jahren •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von ⟁ tired padawan 🪬
⟁ tired padawan 🪬vor 3 Jahren

We play too much, somebody feed this boy please

Profilbild von Jaypee
Jaypeevor 3 Jahren

Tinubu is working 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von FineBoyDev
FineBoyDevvor 3 Jahren

Person wey suppose wire Sapa cord

Profilbild von 𝕦𝕟𝕔𝕝𝕖 𝔽𝕚𝕤𝕒𝕪𝕠 🇱🇷
𝕦𝕟𝕔𝕝𝕖 𝔽𝕚𝕤𝕒𝕪𝕠 🇱🇷vor 3 Jahren

Sapa Sat him down and told him I'll kill you today 😂😂 Sapa is feeling at home

Profilbild von Chioma 🎀
Chioma 🎀vor 3 Jahren

Sapa Dey feel at home 😭😭😂😂😂

Profilbild von Kaleb Jimmy✦ ✨
Kaleb Jimmy✦ ✨vor 3 Jahren

Omo the sapa itself too dey suffer pass the owner😂

Profilbild von mind your business
mind your businessvor 3 Jahren

@shurley_bankz Omo the sapa self is suffering from sapa pro max 😀😀God abeg ooo

Profilbild von Eedris
Eedrisvor 3 Jahren

wait SAPA still chance am comot for bed 🛏️ nii

Profilbild von Director Lẹykìí
Director Lẹykìívor 3 Jahren

Who handled the casting & location for this ‘movie’? 💯 mehn!

Profilbild von Francis 𝕏 🏵️
Francis 𝕏 🏵️vor 3 Jahren

Sapa sef never chop 😂😂😂😭😭 See belle