Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
“MEN DEY” 🤣😂
30 Yorum

Nigerian men They always have a soft spot for useless women

He is stingy but yet started a business for you.. you discarded him because he wants details of what you engage in, that’s being meticulous and not stingy. Olodo with fine face.

The day men start to have standard.... There'll be a lot of issues.....

Dodoyo go dance tungba.!!!

“I’m into Aesthetics and bla bla bla” is there any skill or trade as Aesthetics? She clearly does not have a job or skill. If you like you as a man, no open your eyes and Brain. You go cry Wetin no good.

Why u come leave the guy weydey do everything for you.....foolish women

“Men Dey” 😭

Ẹjẹ Jesu😂😂😂😂

"Dodoyo Dey" 😆 🤣

Na church most of them go later end up shebi na their senior sisters we dey watch so!

Won fi toto jakun 🤣🤣🤣🤣

Dem dodoyomodu dey

Men no dey anything we have gone to far men for this bullshit

Lol Men Mount

Buh wetin apete do this my bro 😭😂

Men dey

Dodoyo dey

MEN DEY 😅😆

Them wacko gan Awon omo eru

😂

I still de wait the time wey them go come beg us men say please marry us we’ll pay ur groom price.

u na jare werey seh

Lesson there "Men Dey" 😂😩

😂😂🤲🏽

That Men wey dey una eye go clear for 2027 😂

Men dey and Dem still dey find oya na 😂

I swear..... men done too suffer for this country 😪

Any man in that church laughing at the rubbish she's spewing is a gay. Because kò funny ajé 😏😒

Abeg shey I go fit withdraw that 15kpa now now if I download and sign up with your promo code?

Thanks for this message big brother 💙👍🏻👍🏻
Benzer Videolar
Sensitive content
Tacha Dey Huste Ochacho Money, Hunger Dey Lagos O 🤣😂 👆👺 #Gadnation
Radiogad
48,157 görüntüleme • 1 ay önce
