Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Men dey suffer 😭😭
31,622 views • 9 days ago •via X (Twitter)
27 Comments

The advantage of daiting her is if the guy have money. 🤣

None of them is constructive with what they can offer. The first one is OS.

It’s the “am good on bed” for me Olorun saanu Only God sabi how many guys she go don fvck before she good on bed Geee-Hovahh

People doing the interview self is the wahala we have, una sha deh see them in hallelujah challenge

Omoh as I deh see say na my sister grant this stupid interview I deh ashamed ooooo 🥹

These girls are getting it wrong A woman should be more than money and sex. She should be someone you can think with, share ideas with, advise you, pray for you, and grow with

Wait Abi them no understand the question was all this rubbish 🥵😡🥵 omo na to go marry Kenya babe ooo

See watin dey streets for those wey wan marry

Many Nigerian girls<<<<<<

lol this guy na Mumu why Una Dey interview all tjis fool

Thank God I am a man Na like this I go dey think

Another verified idiot in the making

An empty brains 🧠 😕 without nothing there no advantage just headache 😕

Huh 😬😧 Omo men dey suffer woman no no oh lol 😂😂

Omo no brains

Kai 😭

😭😭

This are tht set of fuulish women shouting "Men Dey". .... Most of this d*gs will end been a single mother... Some will not even get married they will have kids without knowing there father.

💔💔💔😪🤣

Glorified secondary school LASU

ngbekes feeling funky 😂

I go ask then after that “what makes you think you’re better than other billions of women out there and what can you do better that they’ve never done yet???” Make I come see their useless attacking response

Omo 💔

Fine girls no dey lasu ?😒

Inacse una need the first one number, please I get am. Unfortunately na my cousin

Just imagine person you wan spent your life with so what will now happen when you’re at 60 or 50???

Come hear
Related Videos
Sensitive content
omo W0men dey suffer😭
SEUN Yk
60,400 views • 1 month ago
Sensitive content
Men dey suffer
RAZOR BLADE
37,408 views • 10 months ago
Dodoyo dey suffer Almajiri dey enjoy life 😭💔 Dodoyo go learn seh 🤣🤣
M.K.O ♠️
33,055 views • 1 year ago
