Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Mozkoh dey try with this comedy thing 😂🫡
307,720 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Ijayavor 1 Jahr
Where dem wan plant cassava . No be yam dey grow for there so

DOTTIvor 1 Jahr
Ajeh we go cross ham ooh when we reach the bridge😂😂

olamilekanvor 1 Jahr
We don cross two bridge no worry we go cross the 3rd one 😅😂

Edwin Josephvor 1 Jahr
If we reach that bridge we go cross am 😂😂😂

Akinade✨vor 1 Jahr
What’s the meaning of Lakaka please

Versatile_Meticulous 🇺🇸🇳🇬vor 1 Jahr
This guy too sabi button ❤️

Mz KOGI👑.vor 1 Jahr
After crossing two bridges next one no suppose hard to cross😂

Victorvor 1 Jahr
I swear everything just dey aligned for him. Them go surely cross the bridge successfully 😂

auraclevor 1 Jahr
When angel Michael no get work. He'll just be performing miracles everywhere 😄😄😄

Big Kemenvor 1 Jahr
This guy!!.😂😂😂
Ähnliche Videos
3:35
Sensitive content
😂 this is comedy skit Lines Dey cry
HOSIRSIAHEY #BeninSweetheart❤️
44,236 Aufrufe • vor 6 Monaten
0:53
Sensitive content
This thing dey pain 😭😂
SALMAN👑
127,914 Aufrufe • vor 1 Jahr
