Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Muslims no get joy at all 😭😭😂
385,851 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
40 Kommentare

You must go by force by fire 😂😂😂

you no go keh😂😭

Dem go wan burry u

asap😭😂

Asarailu active gon se 😂

too active 😂😂

😂😂😂 One day at kuchingoro in Abuja I witnessed this live. Some Muslim boys were playing football and the ball hit one of the boys very hard on his stomach and he fainted out of pain bro two minutes they were already heading to the cemetery to bury him😂😂😂

But shey person no to sleep for night nii? Abi sleep no be sleep again?🤣🤣

i tire too😭

Na inside grave you go wake up😂

Ilorin to be precise…. No use “I faint” play o… 2,4,7/8 you go enter ground 😂😂

comrade no break this table finish abeg 😂

Follow me. and turn on my notis pls ❤️🙌 old acc was sus 💔

wtf 😂😂😂😂😂😂

Funniest shit is this guys sometimes have grave ready, if you like go sleep any how😂😂

I spilled my drink laughing

But it's not by force nau

😂😂

lol, fb tolu

Is that not karim?

I don die 😂😂😂😂

😂💔

😂😂

You don’t mean it 😳

They shake sometimes na.. why you go just lye down like log

A why bike dey parlour really concern me

😭😭😭

Imno sleep like this for Ilorin sha 😂

Even as a Christian this is not funny. I don't know what message it passed to you first to dim it fit to now upload and think it's funny. Y'all insensitive dimwits.

He don sharperly carry mat. 😂

😂🤲 Dey go naw

Somehow I feel someone out there has been buried alive 🤦

No be lie 😂

Them no dey get time 😂😂

You no go wake keh

My own is the background music 😅

Ohh no 😭😂

Nah by force to die ni 😂

Wetin he wan make the guy die before? 😂😂

They wan just Sam Larry you asap 🤣
Ähnliche Videos
Sensitive content
💔💔😭😂😂😂 this babe no get joy at all. How you go serve pastor Hot breakfast? 😂
EGHO²³¹ 💛
883,117 Aufrufe • vor 2 Jahren
