正在加载视频...
视频加载失败
My advice to VDM and king mitchy ☝️🏧
34 条评论

Na this part funny me 😂

Make I use seven minutes of my life watch man in boxers?

All these content creators just dey waste Nigerian youths time from January to December, different episode of different drama with different casts. Make una focus on una life. Them Dey cash out on una curiosity, joblessness and emotions.‼️‼️‼️‼️‼️‼️

😹😹😹😹…I like when he dresses like this…just know he wants to make you laff with the speeches and jumping ….so much energy it it…kudos bro😹😹

😂😂

Wetin Gehgeh dey smoke?

na you i been dey wait for sef

💯

@docraph_ Them monetize toto

@docraph_ Yes

How APC take be “Power to the people”? Ehn Prof?? Abi PDP no trademark am??? 😭😂😂

Guy 😹 from VDM to konji

You're a dangerous person in Nigeria because you're a Chameleon. Immediately, some of you cowards tricked yourself into becoming famous. You will join the elites who are destroying us in Nigeria because of the peanut they gave you. For you say all that nonsense to Peter Obi, that's the day I know you are a lunatic.

This ur dealer don sell sawdust for you again

Nah everybody you dey always advice you no dey fear

Their is no how Nigeria is not the funniest country in the world 😀😀😀

You and this your one sided boxers style 😂😂

This guy dey really overestimate himself So na your video wan take Nigeria to another level baa? Say Peter Obi no fit beat Tinubu in free and fair election, Kai 😐

Omo This life no balance

@JoelMoses889 You’re right

GehGeh no break leg oo

Ghe ghe you never get sense What are they saying concerning rice Matta Oga you better go Dey do your university jeje. You don’t even know what you’re saying in all the video Abi Mitchy don pay you to act up Wey you do video Dey talk nonsense

I can't never listen to those stupid advice of ur again,@official_Gegeh you are an illiterate,you need to go school & learn,since you made that stupid video of ur showing that @PeterObi does not have structure,man you are a big fool

Sha make both of them come listen to GehGeh first

APC…. Power to the people 🤣🤣🤣🤣🤣 Why is naija not on Netflix …. These are too much for just content creation 🤣🤣🤣🤣

Wat goes around comes around but the good wey I dey do to others no dey remember to comes around oh.

Do so Nathan Mensah Nagano meaning menus boi kern my bring snow hi Bill

I Agreed with Wat VDM says , dem dey cook her mineral resources, buh sha she sabi cook

Must you put mouth for all the matter

Make both of them come and listen to gehgeh

You never know Nigerians 🤣🤣🤣 Abeg the slogan no be APC- Power to the people.... Na APC- Progress 🙌

Omo fake love full Nigeria

Guy, u too funny abeg😂😂😭😭😭😭

Please is this man in this nation? 😂😂😂 EFCC supposed carry am
