正在加载视频...
视频加载失败
My advice to P square and their elder brother ☝️🏧
399,865 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

Hahahaa get geh IMGINE performance hustle like this oh, una still run him street

Actually Peter is a bad person, paul is a bad person for not speaking up for his brother, Jude is a bad person because his stealing from his brothers, and gehgeh is bad person for calling 3 of them bad people, and you that you’re ready you’re a bad person for reading and smiling to this comment 😂

This part almost killed me 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

If Gehgeh don do this signature move just know say he pain am 😂

Geh Geh wetin concern solar for here 😂😂😂😂😂😂😂

Gehgeh Shey this advice no con to much likdis You’re a mad man Ajeh 😂😂😂

That jude na evil received

They just use all this their nonsense spoil cynthia Morgan career

Wait o geh geh wan cry o 😭😂😂 Make una find girl for am na 🥲

Is gehgeh okay?😭 Since wey him prank us with wedding e come be like say something change abt am

Na only today I watch gehgeh advice finish because one of my client no gree me rest, I need to unwind.

This Psquare matter long ohh. Try learn Wetin you suppose learn from am.

If geh geh never talk put the matter no Dey entice me 😂 now make I go follow the story up

They suppose give you award of advicer 😏😏, what did you think guys 😂😏

My own be say ibo no get elders to call p square n family in Oder

Out of 144 make I dash you one use watch this video ?

Prof this matter pass you abeg may dem nor come pick you

Abeg who be the girl wey use gehgeh do aesthetic boyfriend?? blike the thing pain am well well 😭😭

He say na “Jude, Wetin the 2 innocent black birds sitting on the wall do you?” 😂😂😂😂😂 Craze person

Professor I DN de wait fr u since🤣🤣🤣

The only person that can settle this issue is p square themselves it’s been going on for too long

This part off me 😂😂😂😂

Geh geh said ‘because I do good for you, no mean say you no fit do me bad’ I felt that. Bro to bro; reduce the way you do good for people, and if you do; don’t expect the same in return and you should be at peace with it. People are really terrible 😔

Presido 😂😂

Wetin come bring lamine yamal for this talk Ahbi my mentor don craze 🤣

But is not good for a bro to betray a bro ooo. Na cane you see take make example lol you for use Joseph brothers or Jacob and Esau . It happens but it’s not normal to betray your own family for any thing now use the adeleke fam or dangote etc

Rude boy come and reconcile with your brother Jude is not brother to follow

The matter no concern me na that “I no see Toto again o” Dey sweet me pass😂😂😂😂

Lol 😂😂😂 spiritual GehGeh you be clown

Spot the difference 😂

Gehgeh mr advicer 😂

Geh geh my guy Calm down please No dey jump lol

No resnable thing u talk about dis saga u just saying something dat is not concerned dis saga watin bring your marriage saga about p square

Wait oo Gheghe Wetin you really Dey take. How did we go from PSquare fight to Woman wey you no get Abi to denying your marriage 🤣😂 I too like this Mfk 🤣🤣
