Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
My advice to P square and their elder brother โ๏ธ๐ง
399,865 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

Hahahaa get geh IMGINE performance hustle like this oh, una still run him street

Actually Peter is a bad person, paul is a bad person for not speaking up for his brother, Jude is a bad person because his stealing from his brothers, and gehgeh is bad person for calling 3 of them bad people, and you that youโre ready youโre a bad person for reading and smiling to this comment ๐

This part almost killed me ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

If Gehgeh don do this signature move just know say he pain am ๐

Geh Geh wetin concern solar for here ๐๐๐๐๐๐๐

Gehgeh Shey this advice no con to much likdis Youโre a mad man Ajeh ๐๐๐

That jude na evil received

They just use all this their nonsense spoil cynthia Morgan career

Wait o geh geh wan cry o ๐ญ๐๐ Make una find girl for am na ๐ฅฒ

Is gehgeh okay?๐ญ Since wey him prank us with wedding e come be like say something change abt am

Na only today I watch gehgeh advice finish because one of my client no gree me rest, I need to unwind.

This Psquare matter long ohh. Try learn Wetin you suppose learn from am.

If geh geh never talk put the matter no Dey entice me ๐ now make I go follow the story up

They suppose give you award of advicer ๐๐, what did you think guys ๐๐

My own be say ibo no get elders to call p square n family in Oder

Out of 144 make I dash you one use watch this video ?

Prof this matter pass you abeg may dem nor come pick you

Abeg who be the girl wey use gehgeh do aesthetic boyfriend?? blike the thing pain am well well ๐ญ๐ญ

He say na โJude, Wetin the 2 innocent black birds sitting on the wall do you?โ ๐๐๐๐๐ Craze person

Professor I DN de wait fr u since๐คฃ๐คฃ๐คฃ

The only person that can settle this issue is p square themselves itโs been going on for too long

This part off me ๐๐๐๐

Geh geh said โbecause I do good for you, no mean say you no fit do me badโ I felt that. Bro to bro; reduce the way you do good for people, and if you do; donโt expect the same in return and you should be at peace with it. People are really terrible ๐

Presido ๐๐

Wetin come bring lamine yamal for this talk Ahbi my mentor don craze ๐คฃ

But is not good for a bro to betray a bro ooo. Na cane you see take make example lol you for use Joseph brothers or Jacob and Esau . It happens but itโs not normal to betray your own family for any thing now use the adeleke fam or dangote etc

Rude boy come and reconcile with your brother Jude is not brother to follow

The matter no concern me na that โI no see Toto again oโ Dey sweet me pass๐๐๐๐

Lol ๐๐๐ spiritual GehGeh you be clown

Spot the difference ๐

Gehgeh mr advicer ๐

Geh geh my guy Calm down please No dey jump lol

No resnable thing u talk about dis saga u just saying something dat is not concerned dis saga watin bring your marriage saga about p square

Wait oo Gheghe Wetin you really Dey take. How did we go from PSquare fight to Woman wey you no get Abi to denying your marriage ๐คฃ๐ I too like this Mfk ๐คฃ๐คฃ
