Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na casting Olamide no like. Lol
46,160 Aufrufe โข vor 2 Jahren โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

๐ฝ @AsakeTerrorist

Dem think say who get money Na by VVS Diamond and luxury cars ๐ Olamide don dey pick money since wen una favorites still dey under record label

Olamide is real ge

This one ehn when it comes to big 3 now of dem ask dem for international interview dem no go mention badoo ooo na wiz David and Burna we go dey hear dem go forget badoo favor but make casala burst first dem go come remember baba value

Baddooooooooooooooooooooooooooooooooo

People go think sey Davido still first olamide buy am ni no be to dey do gragra for industry be sey you get money

I no dey Stan rubbish Baddo ๐

Olamide na the real goat

Baddo for a reason๐โค๏ธ

Hello my mentor, I'm pop baby a big fan of you and an upcoming musician I want you to help me by signing me into your Record Label so I can become a successful musician please help me OLAMIDE YBNL please help me
