Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Nobody wey una never compare Olamide with lol
27,287 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 17

Dem just Dey cry up and down Don no wan agree say Baddo na baba 😂😂😂

Bcos baddo gentle, dem feel sey dem fit whine am anytime they like.

Because hin dey rap with Yoruba dem forget say sark dey rap ibile too. Dem wan compare? lol. Baddo??

Baddest rapper❤👑

Idan Buruku he too good 🐐

My daddy don talk ham b4 so I no Dey surprise!! Baddo wake up 🆙

The only rapper ti wan ma compare pelu wan

Nah hits be this 😂

Who’s deceiving David 😂

'Awa n rap sodi' Rapsodi 🔥

Abeg what is the title of this song Ejor

People wey dem born yesterday dey really discredit Baddo. Man is literally a prophet. He has a response for any angle of shade they want to throw at him. He don reply dem even before they thought of slandering him.

You call this hit 😂😂

Richest rapper😂🔥

King baddo

No mind them.

Olamide is the standard
Похожие видео
Small seconds wey Zlatan give Olamide, see as he murder am 🤭🔥
TENIOLA
38,900 просмотров • 3 дней назад
