正在加载视频...

视频加载失败

Na casting Olamide no like. Lol

46,181 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

𝑺 𝑵 𝑬 𝑯 ➐ 的头像
𝑺 𝑵 𝑬 𝑯 ➐2 年前

📽 @AsakeTerrorist

Oládayọ̀ 的头像
Oládayọ̀2 年前

Dem think say who get money Na by VVS Diamond and luxury cars 💎 Olamide don dey pick money since wen una favorites still dey under record label

son of big wiz 🌱 的头像
son of big wiz 🌱2 年前

Olamide is real ge

Debo pixels 📸 的头像
Debo pixels 📸2 年前

This one ehn when it comes to big 3 now of dem ask dem for international interview dem no go mention badoo ooo na wiz David and Burna we go dey hear dem go forget badoo favor but make casala burst first dem go come remember baba value

OlaOluwakitan GNF🫡 的头像
OlaOluwakitan GNF🫡2 年前

Baddooooooooooooooooooooooooooooooooo

up~wealth 的头像
up~wealth2 年前

People go think sey Davido still first olamide buy am ni no be to dey do gragra for industry be sey you get money

Ikka YBNL 🥷 的头像
Ikka YBNL 🥷2 年前

I no dey Stan rubbish Baddo 🐐

up~wealth 的头像
up~wealth2 年前

Olamide na the real goat

👑 AJIBOLA 👑 的头像
👑 AJIBOLA 👑2 年前

Baddo for a reason👑❤️

pop baby 的头像
pop baby2 年前

Hello my mentor, I'm pop baby a big fan of you and an upcoming musician I want you to help me by signing me into your Record Label so I can become a successful musician please help me OLAMIDE YBNL please help me

相关视频