Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Na everyday I de discover new pattern for this site 😂😂💔
76,524 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 63

That's the only way to enjoy your work

No be lie

You go discover your destiny one day

Na small small 😂

Despite the hard work dem go say man nor still dey try

Na so human be o

This kind place dey sweet to work

No be lie

Sometimes, Manual labor go deh sweet you 😂

I dey tell u 😂😂

Chain 🔗 work

💯

Are you new to the game 😂

Very new 😂😂

This is creativity

Yea

Real oo 😂

😂😂

Omo you go work kpai oo

😂

Make Una Shaa no fall down

We gallant

Men>>>

Man gats survive

Make made easy

💯💯

All this work hard in vain guy

E go far o 🤦🏾♂️

A rope, 2 pulleys and 2 strong poles would make their work 95% more efficient,

Nice one

If u fall like this 😩

E don be 😂😂

Na una be this so

Yes o

No be lie

😅

Money most be made

It's a must 💯

Division of labour

Exactly

Men at work

Men sha 🤣

I haven't see this before oo

U don see am today na

😂😂 what are they doing

All working 😅

patterns plenty

Ajeh 😂

People dey hustle

Aswr

Omo 👀

😅

😆 🤣 😂

Working like machine 😂

Aswr 😂

Guy😂

Omo 😂

Division of labour menh💪🌝

Aswr

Engaged mabro

Corporations

😂😂💔

😅😅
Похожие видео
Sensitive content
Naaaa.. this one Na Disappointed Sidechick 💔💔😂😂😂😂😂
Shadrack Amonoo Crabe 👁🗨
3,341,353 просмотров • 2 лет назад
