Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Na here e dey happen. Abeg, give me space. 😂
15,794 просмотров • 22 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 22

I swear nothing sweet me today pass this step way vdm tear 😂😂

Dem go hear 😂🤣😁 na today I know say speaking in tongues don get music department

Speaking tongues has now become common. Infact I leant some churches even teach new members house to speak in toungues. God is just too merciful.

The thing wey de pain me be say I been feel say yhu wise

Man are you playing with spiritual things. There are limit to things ooo. Be careful with what you do VDM.I like you the way you tackle people that things wrongly, leave spiritual things. Let God Almighty be the judge of them. Thanks

They will keep destroying the evil alters you serve. Your mockery means nothing.

VDM you dey craze o(respectfully abeg) Who carry skirt give you😂 Do you guys notice this sound goes well with TikTok dances.

I don't no why this sound never go viral on tiktok

As government no fit regulate these fake scamming pastors, we will force them to regulate themselves.

This my vdm ehen 😹😹💔

Ei verydarkman o

Baba u get moves 😂 Dem de wine themselves

Anointing don fall upon you.

Hahahahaha 😆🤣😂😆😁😄😃😀😅 baba I love you die I swear ur matter nah 💯🫡

Easy easy baba!!!

Mad man 🤣🤣🤣🤣🤣😂

Hmmmmm 😳

Dats why other religions don't rate us The stupidity is too much

🤣🤣🤣 my belle Dey pain me

Who heard hellfire ABeg😂

😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣
