Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na only lastborn get this kind privilege 😩😂
11 Kommentare

E get d day wey I go house,our last born de argue with my papa,I just open mouth say haaah,I ask am if e de okay pman say make I leave am I say haah again 😂😂 my pman wey b say na from junction we go compose before we reach house,dem never born us well that time 😂😂😂

🇺🇸 Put America First! 💯 We have the best chance with Trump & Vance. ✅ Wear it Proudly here:

I chop this update tire I still Dey chop backdate like this self😂

Till today My dad still allow me to eat with him if I wanted to❤️🤲

My daddy I miss you Keep resting 💐

Not in my family o, na who first wake up go chop o🤣🤣🤣

I will always love my dad till eternity 😭❤️❤️❤️❤️

Funny how I’m not the last born but I still enjoyed this more than all my siblings 😂 unto say u no rugged reach them 😂👋

I trust myself If na me be the papa I go do like say I no see am

Na first born do enjoy that moment pass

Yes ooh
Ähnliche Videos
This lastborn no really send oo! Him no like stress at all 😂😂
TENIOLA
161,815 Aufrufe • vor 10 Monaten
This guy must be a lastborn. He is good at reporting a case.😂
Erich Mboowa
31,651 Aufrufe • vor 1 Jahr
