Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Na so e dey start.
52,025 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)
15 Yorum

He run like 500 kilometers to carry stick still con hide behind 🤣🤣

Na so e de start Abi e don already start

For country wen nor get future again. See wenti the useless dey do,,,, na God go punish all of una wen carry this cultism matter for head. When fathers, mothers and siblings are been killed by bandits. The youths dey kill each other because of cultism, Na God go punish una oooooo

Na Auchi be this na

Na Wetin joblessness Dey cause

That one no concern me abeg watin be the name of that song way u dey play

Omo 💔💔

What if they broke his head first immediately he got there? REJECT CULTISM. REJECT VIOLENCE

You see those two boys wey wan go carry bike so. Nah armory dem wan go tidy

Networking mode on

All these Auchi boys sef

Reject cultism

SHUN VIOLENCE #SAYNOTOCULTISM

Na N20 man go carry that wood wan tear VITHIEF head

No too much talk sef
