Loading video...
Video Failed to Load
Na that Eniola dey kee me inside this video ๐๐๐
10 Comments

Mumsie say na โKundusโ๐๐

The mother outside the room rejoicing : Thank you God My baby isnโt an impotent and gaybriel

Mothers and directing Curses to father sides "Iran baba ee" as as how, how dem take get into this matter.๐ ๐ Backup Sista wa shere " ooni coffee ni" Last born eeke Ile "thank God nobody touch am" Prank aside, he loose guard..๐ ๐ ๐

The shock when parents realize their babies donโt Dey knack ๐คฃ

apart from the mother, all the children na werey, from the boy(stupid boy), to Eniola (she dey do am steadily, na cover for the brother) and baby (expert in the making)๐๐

Lowkey mama Dey happy say her son is active ๐๐๐

Its the kundus for me ๐๐๐ Can recall mine too, my step mom said u beta tell them na "" Virgin u be"" for outside gate ๐ญ

Orisirisi ๐๐

lol

Wetin the Iran baba do for mummy now..men don suffer..if that one no reach dem still swear say "abi ko fe da fun awon ale baba ee ni*..lol
