ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
This video dey kee me ๐๐๐ญ
281,198 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
10 ๆก่ฏ่ฎบ

Lol we all once did it tho. Experience and story to tell

New taker never see this kind one before

Thereโs no one get it at first trial Unless say you wan lie ๐๐๐๐

New taker don go lodge ๐

He be like the day wey I first enter bank you need to see the wey me and gt bank door dey do all eyes were on me ๐

See this

Na why dem dey make d money sha๐๐exposure follow

Ein place am everywhere but avoided the right place. This na for content, ein be like person getting 0/400 in jamb. I go argue say the person dey very intelligent to be able to carefully avoid all the right answers.

I donโt even know why I like that he figured it out

While some people will tell you going out is waste of money ๐ nah the result be this My brother go out and get that exposure, life is beautiful ๐คฉ change your mentality today Youโll always dream big having the right exposure
