Loading video...
Video Failed to Load
Na these kind friends I dey find๐๐
155,614 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
54 Comments

The room don dey echo immediately

Ajeh๐

@Mr__MaYoR Is not by force to date him, heโs just trying to pack his properties. ๐

@Mr__MaYoR Leave the werey๐

@Mr__MaYoR ๐

You Don collect your phone pouch now shift abegh make I no drop fridge for your leg

๐๐

๐ ๐คฃ

Na God know wetin he promise them his friend, them just day on dnd mode. Them no hear anything ko gbo kapaaa๐๐

Without promise self, his friends no fit lose guard him๐

Real nigga๐ฏ

๐ฏ

Whatever that belongs to me is following me home asap ๐๐

No time ๐

Make Una pack everything ๐ก๐

You wicked ๐

Go meet person wey u like make you date ๐๐

๐๐

โIs it by force to date you?โ Ogun kii ur pa

@BigCurrency4835 ๐๐๐

Omo this one na reset to room factory setting

Back to square one ๐

As a girl u suppose get 401k or superannuation

Make she get client first๐

๐๐๐

How far blood, Una no comot bulb o

Mek she sef collect wetin she don buy for the boy ๐

She didn't see that coming

Blur blurship๐

Let the new intentional boyfriend replace everything...you don't need things from low energy men

Shege ๐๐๐

Those guys no like that girl from day 1 cos tf๐๐

Yes๐

Na only pouch she get as property??? ๐ญ๐ญ๐

Omo...dis one no resemble skit o

This one no be play play ๐

Is it by force to date u ??? But na him set ur room up like this As u know say u no won date am y collecting from him

Some girls are funny

Everything in that room none of it was hers, I'm pretty sure it was the guy that even paid the rent

You dey confirm wickedness abi? ๐๐ฅน๐

She don confirm am๐

Under 2 mins room don Dey echo

No time ๐

Niggas manโค๏ธ ๐ญthat guy move that table go Dey very heartless ๐๐

Especially

I no say make you date me, allow me pack my properties na ๐๐๐

@Progresslfc Simple ๐

It's the his friends are quietly doing the job for me, very focused๐๐๐

God bless my brothers

So na only phone case u buy fr u self since wen u dey data the boy

The room Don dey already echo like that Regina Daniel new house

Blur blur blur sheep are you feeling good, are you feeling good? I swear.๐

You are already a losษr from the deepest roษm of hell, getting all those stuffs for a girl. Even if nah you wife she be, you still have to treat her with some limitations. She can switch up on you any moment.

๐@Hopwiin you go join me make we pull up that babe side next week?
Related Videos
Sensitive content
Na this kind girl guys dey find ๐๐ If na you, you go fit do am? ๐ค๐
MEDIA BLOG
459,898 views โข 1 year ago
Sensitive content
Where Carterefe dey meet all these kind babes ๐๐๐ญ
D3VID ๐ข
32,229 views โข 7 months ago
