Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na this one muzz me pass, e call ein name sehh no shaking ๐๐ฅ
53,304 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
20 Kommentare

Burna never still get liver to call David name direct till today ๐๐ฅ

Till today Burna boy never recover from this talk I swear

This davido na werey๐

Omo ๐ e put burnaboy upcoming category

He put him boy and burna for sentence it go far ๐๐

This video sweet me like dรฏe ๐๐

The funny part be say too many fools Dey this cs, person wey put burna wey get breakthrough song for 2012 with rema wey come here which day?๐ Davido and him fans na werey normal normal

Forever golden ๐๐

Wetting do him neck ?

Na Wetin Dey pain @burnaboy till eternity be this

But make we no lie ,burnaboy na new cat,just that he apply sense and pressure unlike the rest

This nigga is the funniest unintentionally fr

The David guy dey craze he lined up all the boys together ๐ญ๐ญ๐ญ

Make burns talk make dem pin m๐

"Yk like Burna Boy, Rema, FireBoy" If na me be burna I go be generational hater Frl ๐๐ญ๐ญ๐

This video will keep hurting burla

๐คฃ

Nawa o, una wan make him remember this talk again๐

๐๐

This my idolo no get joy
รhnliche Videos
Sensitive content
๐๐ this Egbon dey muzz me
Uncle Femi Dapson
399,597 Aufrufe โข vor 2 Jahren
